Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Let’s keep it going drop yours in the comment 😂😂

22,250 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von TYPICAL
TYPICALvor 9 Monaten

Aviator don show this one shege 😂

Profilbild von Luk Mon
Luk Monvor 9 Monaten

This girl na fool 😭😭😭😂😂

Profilbild von AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬
AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬vor 9 Monaten

Aviator don finish that werey

Profilbild von Glory5g
Glory5gvor 9 Monaten

Bet don almost kpai the guy life 😭😭😭😭

Profilbild von BÏG BAM ⚜️
BÏG BAM ⚜️vor 9 Monaten

This girl no get sense 😂😂😂

Profilbild von Maleekpholly Graphics🎨
Maleekpholly Graphics🎨vor 9 Monaten

Aviator don show this guy shege

Profilbild von K.A.Y.O.D.E
K.A.Y.O.D.Evor 9 Monaten

Wetin man Dey do for Tori tori game plan

Profilbild von TailorBoi
TailorBoivor 9 Monaten

This guy na comrade if you know you know

Profilbild von Vrech⚡🇪🇸
Vrech⚡🇪🇸vor 9 Monaten

That guy wey talk aviator and the girl wey mention vibrator no sabi anything except wetin dem mention.😂

Profilbild von dbossz🌴
dbossz🌴vor 9 Monaten

Caprator? Paintor? Ntor?

Profilbild von Phayth 🪖🍫
Phayth 🪖🍫vor 9 Monaten

this one go don use school fees play aviator 😭

Profilbild von Kade Insights ⚽️👹👺
Kade Insights ⚽️👹👺vor 9 Monaten

*vibrator and * Aviator

Profilbild von Vanz
Vanzvor 9 Monaten

Senior man there😭😂😂😂

Profilbild von S|k|i|s|z|y
S|k|i|s|z|yvor 9 Monaten

Vibrator and aviator I know what they are

Profilbild von Nwamama 🇦🇺
Nwamama 🇦🇺vor 9 Monaten

Stella must mention tools. Why vibrator appear so early 🌚

Profilbild von Nadis Future Industries
Nadis Future Industriesvor 9 Monaten

Freshers will be doing the most! This one’s still get joy for body

Profilbild von wizkid painter 💎 🤡
wizkid painter 💎 🤡vor 9 Monaten

MOFE TO🤣😂

Profilbild von Bràvé💪
Bràvé💪vor 9 Monaten

Mofe tor ke? 🤣🤣

Profilbild von Eleti lukara🦅🔥
Eleti lukara🦅🔥vor 9 Monaten

U wont believe i don sleep for that side b4😂😂 100l days 😩😩

Profilbild von ODUTOLA ADEYOSOLA
ODUTOLA ADEYOSOLAvor 9 Monaten

Sporty is that you 😂😂😂😂

Profilbild von R3TRO 👾
R3TRO 👾vor 9 Monaten

This one just cast her sef on top small game 😭

Profilbild von Bad boi🎀
Bad boi🎀vor 9 Monaten

Kileriso si oro vibrator yii

Profilbild von weird🌱
weird🌱vor 9 Monaten

Aviator

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 9 Monaten

Whobimostor na fine girl o

Profilbild von Leo King👑
Leo King👑vor 9 Monaten

Who bi must se kini??

Profilbild von Justice Franc
Justice Francvor 9 Monaten

Aviator 😂 Maaaa niggggaaaa

Profilbild von Rev. Emeke. 🪐
Rev. Emeke. 🪐vor 9 Monaten

Whobimostor 100%

Profilbild von Faruq Alabi
Faruq Alabivor 9 Monaten

Did that guy just said “Aviator”😂

Profilbild von celestial🪐
celestial🪐vor 9 Monaten

Una carry my dept video reach here😂😂

Profilbild von Dessy oloye
Dessy oloyevor 9 Monaten

This one life don finish😂😂😂

Profilbild von VICTOR EC
VICTOR ECvor 9 Monaten

Aviator E no dey hard to know who dey play am

Profilbild von Mayor Of Amai👑
Mayor Of Amai👑vor 9 Monaten

Precious be calming down ah ah

Profilbild von Mr. Sayuti 😋
Mr. Sayuti 😋vor 9 Monaten

Those men with them need serious therapy lol 😆

Ähnliche Videos