正在加载视频...
视频加载失败
Letter to DAVIDO
37,816 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
18 条评论

me i know say na davido get this diss right from time😂

You wise

na why you follow me back naa😂

One of my Favorite freestyle from Baddo

@TmexRichie @davido just Dey disgrace him fans every day😂

Nah this year this jam suppose drop…. Fuckkkkkkkkkk🥹

This freestyle hit pass davido all time greatest album 😂

This song na for Kizz Daniel that year Na why the bulldog later go sing Buga But now he no relevant again even Fireboy and Asake is way bigger than him Moral lesson respect and honor the people before you even when you dey hot pass them .

Ride on 😂

“Olohun ma jẹ ka di OG oshi Ounje ọmọ kọ, talon jẹ Ounjẹ oshi Still out here hustling till my toes bleed Can’t stop till the day my heart stop to dey beat” Which artist dey chop hin signings songs (ounje omo) again? 😂

Nice reply that👏🏽👏🏽👏🏽❤️

Baddo ni seh

Baddo can't stand with runtown for hit to hit man talkess of Davido una too de play for this app jare

@Olamide I Believe say you no go reply on This Mumu Davido But I Believe you go show Working…. Repeat Baddo Since 2010 Davido Small

This one sef na hit arindin 😂

Bugga small bugga small

Mehn this jam…. Fuvk

since 0 10.
