Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Lewandowski na me first beg you oh😭
490,575 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
45 Kommentare

Olmo, ferran and Lewandowski Omo I done do dry fasting beg God on there behalf

😂😭

Fr My church do 3 day dry fasting 😭😭😭 Cos I go wan use that match relax Make this club no spoil my mood

@BackroadGee_ Dem spoil am ooo Majorly Ferran and Olmo ooo Bro I dey vex and he dey pain me cos I b adult 😭

@BackroadGee_ Na the worst second half performance I done watch since flick come here Like wtf Sha dem go fix up I trust d team

make we beg their two him and ferran 😭😭😭

Two hideous twins for one club😭

omo I no fit wait to move on from both of them aswear 😭😭 make we get confirm 9 😭😭

Me sef don do 3 days prayer from our last match to today ontop Lewy and co😭😂🙏🏾

Na God I use beg them this night

Imagine Leo in that position 😳 💀 Dude will have 5 touches, on the 3rd touch the keeper and the defenders are already dead leaving him with free net... MESSI IS FOREVER THE GREATEST THING TO HAVE EVER HAPPEN TO FOOTBALL WORLD 🌎 we are lucky to witness him ❤ play in our gen..

Shot was good, if he d do different they’d reject it. One cm or few mm and ball is behind goal line.

Yo, Follow me guys I follow back.

🤣🤣 nigga calmed down with the anger wey dey him body dey explain the whole circumstance

@logout2581 let me join then make we beg am.

@logout2581 😭😭

@logout2581 😭😭

Dani olmo also😭

@neygurll69083 I dey beg them 😭🙏

Well, I'm not looking for problems with the refereeing or VAR. Wasn't this a goal that was manipulated so that it wasn't a goal?!

I jumped off my seat after it hit the woodwork 🤣🤣🤣🤣

😭😭😭

😂😂😂😂 @Mustard9999

@gaagabarry

Lewy almost make me craze that night. Match finish I still dey vex

😭😭

We need beg am seriously.😭

I tell you...he should bring his A game

@DaLostBrazilian onno simuna Uganda munaffe,😂, ebimuluma bisukako kukulemwa goal😂

😂😂😂

@W4RL0RD29 watch this 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@icael_j @jxmyb3 @abdulrahman_oo1 this is you, I feel you 😭, the Gusto cutback in the Brighton game😂

Please do you have the full video of that rant?

الترجمة : ياواد قوم ياواد

Once you see this man’s analysis , just know they didn’t score the ball 😂

Bro was fast at making this😂😂😂🙌

@A_Subo_A الراجل جاب اخره

I've never laughed like this for ages🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This crashout is valid anytime i see it sends me. Make dem send am to Carrington. @iSirvch

Oya @Depota__ 😂😂😂

@SinacheUgo

😂😂😂

@Seyi_vybz follow beg am ooo cuz if una lose I dey come your DM

This is so funny 🤣 🤣. But that's a goal the ball crossed the line or am I missing something?

I love Spanish sooooooooo much 😭😭
Ähnliche Videos
God, please take me back to the Maniac Tour, I beg you 😭🙏🏼
bru & that ♱
12,525 Aufrufe • vor 9 Monaten

