Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Lexus vs Benz Don’t chase what you can’t catch 😂😂
99,562 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

Why una dey put koboko for front of una car? Una dey share road with animals?

Normal boys pattern

For Benin we dey chase anything oo😂

Na God save the Rx na small e remain e for crash

If we de race and I de flog you and I see say you de take am personal, Omo I go just tap break make you pass o

Both of you should be arrested and your license revoked or banned from driving 😏😏😏😏

Hope say nobi them solpromise song be this o 🤣💔

The song underground right 😂

Yeah 😅

This na Benin Auchi road lol

Omor you sef know say you no go talk this things if nah IS he use race you? What is brake?

Una go dey drive wrecklessly dey blame car

E no fit pass Benin

Una dey race busy road ? 😒 Benin boys and sense a parallel lines 🤣

Song name

The guy no sabi drive so rest ur Benz

Na for this our auchi bypass wen busy anyhow una for dey do car race? Hmmm

How are you fools given licenses to drive. Seriously how. The entire video is stupidity in full glory, risking other people's lives. You are a True example of why your nation is shitty. Children born for destruction.

The Lexus no dey give up

E wan show am Say e Dey game but the difference Dey there. 😂

Check Dm chief

But how can someone be racing on this kind bush road

Well it’s their choice

Is very risky

Them nor really get sense sha 🤦🏿♂️

Benin Auchi road.... Many mad small drivers dey there well

It's always fun until it happens
