Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
LHIL FROSH 🥶🤯
716,482 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

We need him to our faces more please! Always promote his work 🙏❤️

He too sabi walahi Rapper wey fit go toe to toe with am for naija no reach 3

Thanks ❤️❤️… please always promote him please ❤️🔥

Idan nla e no go better for that girl

@starboybaysdayo Just enter islambo dm and arrange a feature with him…then it’s a proper hit .

Normally, Lil Frosh sabi. Na life humble him career.

This guy still dey the game?

He good gan walai

The boy keep getting better

@Danillo2580 Dem use rape accusation destroy this boy

After Blaqbonez this is the other person that’s giving us rap song

🤯🤯

E Dey spit gan

To dey calm no dey is dictionary @Lhilfrosh frosh mi lagidi gan!😂💜

Kenny blaze in it too, my bro.

@Dripcommunity00 Bahu fe high Bahu gba LEAN 😜

Who else don’t enjoy this guys music ?

See talent 😩🤲🏽 God go actually punish that babe!!

@Parrotblog32215 E good gan

@tent_en210 he good paa! iteu yepere

@Bdman_Savage Lil frosh Ogo.❤️

Coming Back🔥

@OffsetBaron Make we no lie lil frosh sabi pass Zino 😤🤷♂️😎

This one na demon 😈 normally Eruku makanaki 🔥🥶

this boy is trying so hard to comeback

@stboy_c Bro is really good

life is cold bi cole palmer ni

MAKE GOD PROVIDE THE LEBU KARI CATURE!💜

@big_tyrod2 He sabi😮💨😮💨

@olaricky_ Love this guy jor

I use God beg anybody wey won talk… keep your negative talks. Forget substance he bang

Thank u for promoting him fr if at all

He’s good, but I guess he needs to isolate himself from drugs.

Na @kennyblazexx get the song o Make una give am credit too


