正在加载视频...
视频加载失败
Life after 18 💔
30 条评论

e no even gree me reach 18

Naa you go make am for early age not every body fit feed them self at age of 19😭😭😭😭

You should retire soon kid . Skit is not your calling. @union_build

🥰

And there are some of us that already had responsibilities before we clocked 18 🥹

Hmmmm Make I no talk sha Been hustling... My dad died when I was 18yrs😩😩😩😩

Guy true, when person happy na since jss3

18 kee mean while I started taking care of home from the age of sixteen omor una Dey enjoy ooo😪

Responsibility wey don come from birth sef 18 na old age o.

Mine started at 16 oo I dey face am no be lie

I got that present at the age of 14

Boss pls check dm

How? In which country ?

Taking responsibilities before reaching 18.😂🤲 God help me

18 keh . Una enjoy life oo

Partially independent

We don dey thug before 18 for here

REALITY🥺

It's true 😔

😂😂😂

E first of all shake head... Nah to tell you, you die be that oh 😂😂😂

That’s is life 💔😩

Na 20 years worst Once you enter 20 years Omor u don turn adult

Some of us no reach 18 sef

Where is the lie

18 or from the day you were born 😂

No lies

😂😂

I like as you chest am

Just do everything moderately and put God first
