Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Life as a 9-5 worker ๐๐
42,008 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
56 Kommentare

You get work ke? X no be full time job again?

No be me Elon go collect food for mouth

@Biqq_latest The swag nor too much for 40k salary๐คง

@Biqq_latest Una Dey talk ooo ๐ญ

@Biqq_latest ๐๐ญ๐ญ

Waggy never dey collect elon money for here See him Flat stomach

Jesus Christ ๐๐คฃ

๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@leodey4uuu Where you Dey work?

Why you no iron your clothes? If na food now you go cook am well o

I no send anybody ๐ญ๐

Them okirika shoes later come out correct ๐

You gone see am nau ๐

๐

No go dy mumu for there ๐๐๐

Werey ๐คฃ๐

@wvd99 So you get work x no be full time job ooo

I feel say X na your full time job

You and who? ๐คฃ๐

Why you dey laugh dey vibrate

God abeg

Where you Dey work

My guy u dress well but something is off ...I no even sabi wetin e be sef ๐

You be werey ๐

Atlast ๐ , waggy replied me, LORD may your name be praised ๐

See your head then๐๐

Na now be that ooo ๐

๐๐๐

Where you dey work waggy

@MitaSchool

big man

You Wey be boss

Werey๐โค๏ธ

Make your oga catch you ๐

Tarhhhh, I be boss on my own. ๐คฃ๐๐พ

Which work you de do?

Waggy waggy ๐คฃ

๐คฃ๐

Werey ๐

๐๐คฃ

Watin be this ๐

Allow me ๐ญ

Everybody don know say X no be full time job

E dey obvious say na the first time wey your papa go wear corporate ๐ญ๐

Why u de laugh

Motion man.

Get a belt my n!gg@

@Dharmilolarr01 Tech guy

@5starbarber_1 Which work you Dey do boss

Your life don spoil

You sef don join Neo life ?

wetin funny

Person been dey talk for background ๐ญ๐

๐๐

How this one take be 9-5

Don't be offended, I don't think you are secured in your one room apartment, I am thinking you are using it for content then go home when you are done .
รhnliche Videos
Sensitive content
Women only like money. Me looking at a 9โ5 worker with his shirt off๐ฅน
WISE ONE ๐ก
43,089 Aufrufe โข vor 6 Monaten
