Loading video...
Video Failed to Load
Life comes at you fast😂😂
401,619 views • 1 day ago •via X (Twitter)
34 Comments

omo this is more reason i’ll stay humble forever

If no be wetin happen seyi no reach Zino

Dey play

Now ehn, Hin career don go😂😂

This life dey very brazy gan nobe lie

life will humble you lol

where d baba dey like this sef

Zino go still turn content creator

Life really comes at you so fast

GOD is the Greatest oh 🙏🏼💕

Indeed life really comes at him fast

Lol na since this day Zino single top 1 last 😅

How e come be now ? 😂

Tables turned, stay humble now.

How you take know sey he dey follow seyi talk

Nigerians, we mumu pass, I swear 😭. Like, if person never offend you before, how it’s possible for you to go and carry camera come dey talk say the guy no fit smell 1 ?? 😭

This guy don later craze

Ajeh seh 😂 e

Na mohbad cos am sha

How E come be now 😂

Bro shows them what he's made of

stay humble always

It really does

Very fastttt🔥

God is the greatest Hmmmmm

nobody knows tomorrow!

How e con be now😂😂😭

How e come be now 😂😂😂

😂😂

Nigga pulling 28k views....kini mi so

Karma is Real 😂😂😭

In a more unexpected way life will hit you.

Omo Ogbon no Fit Wynne Omo Ogbon. 🤦🏽♂️

What a crazy world we live in!
