Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Life didn’t end after elon stopped paying creators I don put myself on for another hustle sha💵💲

245,553 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

68 Kommentare

Profilbild von Introvert 🎲🥏
Introvert 🎲🥏vor 1 Tag

Nah where my interest dey be this, share plug

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Ohh—

Profilbild von That Caramel Guy👑𓃵
That Caramel Guy👑𓃵vor 1 Tag

Slept Dirty, woke up dirty See your sole dirty, woke up and brush with Pepsi! Sigh😏

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Na all these bluetick less people sabi talk pass

Profilbild von That Caramel Guy👑𓃵
That Caramel Guy👑𓃵vor 1 Tag

Thank God bluetick isn't the gate pass here man!

Profilbild von Pedathegreat
Pedathegreatvor 1 Tag

Wetin Nivea dey find for bed?😂😂

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

???

Profilbild von Pedathegreat
Pedathegreatvor 1 Tag

Dey do like say you no know

Profilbild von Waggy ✞🏌️
Waggy ✞🏌️vor 1 Tag

Wetin u dey do 😭

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

unaa No be me una go send go village I don start midnight tech..

Profilbild von Official nwaonye igbo
Official nwaonye igbovor 1 Tag

This kind area were dem dey pack bike inside room guy!.😂😂😂

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

If e reach your turn, park 1.5 million outside

Profilbild von Official nwaonye igbo
Official nwaonye igbovor 1 Tag

Guy!.😭😂😂😂

Profilbild von Zanku Updates 🌎
Zanku Updates 🌎vor 1 Tag

Na so e suppose be..man no suppose get one source of income

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Elon don teach me lesson

Profilbild von Zanku Updates 🌎
Zanku Updates 🌎vor 1 Tag

Every disappointment is a blessing

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Background song by @niko_No1Again Song name: Thank God & Came a long way ❤️

Profilbild von Adebanjs🥷
Adebanjs🥷vor 1 Tag

Wetin you dey use this one do? 😂

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

It’s just a sponge though

Profilbild von Freem🅰️n
Freem🅰️nvor 1 Tag

I pity who dey use grace chase banger

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

I don even comot hand for banger matter. Na life changing wire I dey find

Profilbild von One of One ✨
One of One ✨vor 1 Tag

Bro your bike Dey inside your room keh

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Ok motigbo😂👍

Profilbild von Ademola
Ademolavor 1 Tag

Grwm you dey now ??

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Everything everything

Profilbild von DAMI iDAN
DAMI iDANvor 1 Tag

I come dey pity you

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Pity yourself 😒

Profilbild von Rebellious Mind
Rebellious Mindvor 1 Tag

Na your bike key be that

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

My GLE🥹

Profilbild von worldentert5💯💙🪡
worldentert5💯💙🪡vor 1 Tag

Hope sey no be bumb ur dey bumb

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Ok

Profilbild von Henry Leonard
Henry Leonardvor 1 Tag

@TOTTI6t21 Dont know why, I just dislike you guy

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

@TOTTI6t21 Same here dad

Profilbild von JT Khalid 💸
JT Khalid 💸vor 1 Tag

No be black traditional soap i see so

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Ehh goddd😳 See kobalization o

Profilbild von Osi Ose
Osi Osevor 1 Tag

Guy you dey show us as you dey baf? You fvcking gaaaaaaaay

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

And you watched it I know who you are🫵

Profilbild von Peperenpe is tired asf👻
Peperenpe is tired asf👻vor 1 Tag

@heis_beebah18 😂😂😂 5star mehnnn

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

@heis_beebah18 My shayla 🥹

Profilbild von TOTTI 
TOTTI vor 1 Tag

Wetin be the Hustle ?? Put me on

Profilbild von BABATUNDE
BABATUNDEvor 1 Tag

Tech bro🔥👏🏿

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Midnight tech 🫂❤️

Profilbild von I K
I Kvor 1 Tag

Start dey sell all those cloths way you model

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

No ever utter this kind thing again

Profilbild von Falid
Falidvor 1 Tag

Which update is that?

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

jama jama

Profilbild von Falid
Falidvor 1 Tag

Oya nah

Profilbild von ALA🧃
ALA🧃vor 1 Tag

Soap keh

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Skincare

Profilbild von ALA🧃
ALA🧃vor 1 Tag

I know your matters

Profilbild von Emmy✝️
Emmy✝️vor 1 Tag

Elon don pour you spit

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

I hear say e don broke

Profilbild von Emmy✝️
Emmy✝️vor 1 Tag

When??

Profilbild von Big Berry 🦅
Big Berry 🦅vor 1 Tag

I de push cheque Sha incase

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

Hmm Let’s be friends 🫂

Profilbild von Big Berry 🦅
Big Berry 🦅vor 1 Tag

Fb

Profilbild von Solomon…
Solomon…vor 1 Tag

You’re doing yahoo plus

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

It’s not what you think o

Profilbild von Solomon…
Solomon…vor 1 Tag

Okay I for report you to EFCC 😂

Profilbild von Paul 🎖️❤️
Paul 🎖️❤️vor 1 Tag

@KelechiYoung3 Go create new account Eje

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Tag

@KelechiYoung3 Be like say elon no just like me joor Let me just keep enjoying myself here.

Profilbild von Paul 🎖️❤️
Paul 🎖️❤️vor 1 Tag

@KelechiYoung3 Enjoy

Profilbild von Wise_One
Wise_Onevor 1 Tag

Private chef Nah why you buy pots??

Profilbild von BABATUNDE
BABATUNDEvor 1 Tag

Go try TikTok Dey go live

Profilbild von Mosco
Moscovor 1 Tag

Make too much of Pepsi no go my boss big stomach 🤭🤭

Profilbild von IVO.
IVO.vor 1 Tag

This gut dw pack he bike inside he room 😂

Profilbild von Drap
Drapvor 1 Tag

lowkey, this guy fit guide pass Daniel Regha

Profilbild von 𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶
𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 ✶vor 1 Tag

But I think say you graduated with first class?

Ähnliche Videos