Loading video...
Video Failed to Load
Life has been so good lately❤️
438,133 views • 3 months ago •via X (Twitter)
39 Comments

So much in love with this Georgeous song by @Kunmieofficial and @Lojaymusic 🥹❤️ Stream here

@Lojaymusic Argentina away jersey from my store @Jerseyplug001

Ontop 15m wey we dey use ball 1 night

You wey dey beg me for transport back to Ibadan?

@BigDowat You no dey give me my video credit again, nawa o

@BigDowat I’m sorry pastor 😢😭

Enjoyment

@BigDowat Why e no go good 😂

@BigDowat 😂❤️

You no go dance keh after 15m don die for aza

U don fresh immediately

Who sing this one? I love it

@OloriOfOloris Kunmie and Lojay

The way you hold the pad sef person go know sey you no sabi play 😆😆

Na kunmie get the song wey you dey use o no be Davido

@doshmanhere Enjoy jor🔥🔥

Life must good

hottie hottie

Remember me in paradise 😏

You deserve all my bro keep going

@ToxicSideChick_ Na you dey hot.

E sure for you my idolo!!!❤️

@Dutchess699031 This guy na soft guy He’s just trying to fit himself to the euphoria He’s the only humble one amongst them I really like him for that More upset More blessings Congrats champ

15m no be small money for this economy enjoy Abazz

Make enjoyment no go carry you make u forget to repair your teeth 🤣

Abazz rn after coping 15m

Oya Money na water...

Enjoy every galorizzy

Life no go good ke😂🤏🏾

Where my share from the 15m OBO give you?

Enjoyment galorizzy

No worry The money go finish

And that's how life should be bro.

Enjoy yourself my dear God has given you a great life

@HIGHNESS2510 Am happy for you brother keep building in good heaths

@47kasz You no de grateful I swear. You nor suppose de play any other person song aside Davido for the next one year. We need to cancel you

@officialBig14_ 11m no Dey last again

You go explain tire because you have little money wey OBO dash you, do giveaway now

@Blaqven I pray I say this someday 😃
