Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Life in Jos right now 🥶
493,133 görüntüleme • 11 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Omo if not for insecurity, i for just relocate go jos 😔😔. El Nino wan kee person

Fernando Torres no reach una side

It's the complete opposite in Abuja We are roasting here 😭

Can’t imagine December if this is October.

Just use warm water

Nah heat and rain wan kpai us for West here😂😭

El dorado no dey bother una for there?

With this heat cold they there?

Ungrateful people. Abeg waybill that cold come this Lagos.

He get rabies?😂

I’ve never been to jos but I always feel I can always bath with cold water no matter the weather

Wlahai nah una dey chop life for jos

Allah I don miss jos 😩😭😂u don use hot water brush mouth before!??

The way he ran away 😂😂😂

Chat, where is safe to visit in JOS? I really wanna go there for a week lol

wait freal? Omooooo need Jos weather here o

El Niño don make me and my girl Dey waka naked for house I Dey naked for chair like this 😂😂😂

Luxury wey Abj no get be this, heat wan kii person 😭😭😂

Una don start? 🤣🤣🤣🤣🤣

Y'all are crazy 🤣🤣

Seems like a place I'd love

El Niño no reach there

Una dey enjoy ooo.

Heat wan finish me

Make e reach here abeg

Lmaooo

😅🤣😅🤣 So relatable

Especially early in the morning 😩

@Lapshark_ 😆

Its something I love after every morning workout

I miss Jos 😭❤️

Lol those years for east when harmattan is harmattan

@ZindirweN
