Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Life is a marathon, not a race.
243,726 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

valking ♔1 yıl önce
Person go think say as you go uk you go stop dey smoke cheap weed, but you still dey buy from ikorodu

Cross˚1 yıl önce
You don get accent just now just now??

Alabi1 yıl önce
The night wey I reach airport. E change 😂😂

UG1 yıl önce
Lmaoo you don de follow those goth boys smoke crack baa

Alabi1 yıl önce
😂😂😂

Holuwa_martins🥤1 yıl önce
U way leave us dey motivate us way still dey trenches 😂👀

Alabi1 yıl önce
😂😭

EYITAYO MICHAEL1 yıl önce
Why you no add init at the end 😂😂

Alabi1 yıl önce
😂😂😂😂 I forgot

KINGZ1 yıl önce
Once dem just escape travel like this , advice de full mouth 😩

Alabi1 yıl önce
Who escape? You Dey mistake me for another person o 😭😂
Benzer Videolar
The Ethereum opportunity is not a sprint, it’s a marathon
Joseph Chalom
24,888 görüntüleme • 9 ay önce

