Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Life is slo II w/ Ayo Maff 🥷🏽 #outnow
Комментарии: 34

@AyoMaff

@AyoMaff

@AyoMaff Ayo came through not gonna lie

@AyoMaff I like the load wey I carry for my back, na me choose m mk nobody help me

@AyoMaff Music is indeed spiritual. Imagine someone complaining that life is slow @EF555 and one boy from corner @AyoMaff jump begin celebrate wins.

@AyoMaff Una finish work for this song bro

@Stonecodecom @AyoMaff Omo nah zero excuse I no expect anybody to rescue me if anybody rescue me thank God!

@AyoMaff I come the love this @AyoMaff lately like I be gay. Bro too good lyrically ♥️🦅

@AyoMaff Wacco flacco bancco na destiny put you where you dey 👾🖤

@AyoMaff that your abolo de enter ayo eyes e reach make him touch abeg 😂

@AyoMaff Bro you don get new fan o. Wetin be your fan base name abeg? I don too chop your ep kpa ever since I saw this song preview with Ayo Maff.

@AyoMaff Thank You Guys!! God bless the both of you!!

@AyoMaff I like to this load @EF555 🤲🏽🫶🏿

@AyoMaff omo naw zero excuse

@AyoMaff Nigeria music industry will be on fire when this guy finally got his fame 😂 go ef moon

@AyoMaff No be choose my load oh make somebody help me abeg 🦉😂🦃

@AyoMaff Otilo omoiyami‼️🔥

@AyoMaff Hot boi

@AyoMaff I love the song

@AyoMaff Ayo Maff intro too dope🔥🔥🔥

@AyoMaff @ayomaff too good ❤️🌹

@AyoMaff Must you touch his head??? Na so Fireboy touch your head be dat? Musu

@AyoMaff Ayo Maff again?

@AyoMaff there joor

@AyoMaff Omo na zero excuse, I no expect anybody to rescue me but if anybody rescue me, ThankGod.

@AyoMaff It might be slo

@AyoMaff Song of the moment This one belongs to the streets

@AyoMaff Ayo chop am easily.

@AyoMaff Omo owo no Dey miss normally

@AyoMaff American boy

@AyoMaff Ayo maff verse 😇

@AyoMaff 💯💯💯🚀🚀🚀🚀🚀🚀

@AyoMaff Ayo maff chai you too sabi 🔥🔥

@AyoMaff This head tap is becoming a real thing ooo 😹🔥🔥
