正在加载视频...
视频加载失败
Life lately as a bachelor 😜😂
447,451 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
32 条评论

Honestly speaking though… You get laid more as a guy with your own apartment and some basic amenities compared to those who over do to impress the ladies.

Dem dey do skit like say we dumb 🤦♂️😂

They are neighbors but live in the same house 🤷♂️🤦🏽♂️

Na the kind life I want be this

E no sharp say you post my content no come tag me smh @AWholeSalmanPR

Follow up guys The knackademus bachelor is here 😂😂

God will punish you, the camera men, editors, all the actors and the idiot that sold the device you used to post this rubbish to you 😒

Na him go still tire sha

This can never happen

Omo

How real is this

You go think say na skit

Neighbor you no dey change boxer ?? 🌚

C as face fair pass nyarsh. Dem say if u wan know girl wen dey bleach, spread her nyarsh. The line go expose her true color.

Its always the neighbours😭

This is me during my service Year 😭

This life sweet o but…..

🤣🤣🤣🤣

Now, do you have to pay rent again😏

At what point was i supposed to laugh?

U dey go na🤣🤣🤣

Me and my landlord pikin that year. This is actually more stressful than it looks😂

If content creator no get talent na to carry ashawo full content make dem dey naked as bait for thirsty niggas. Just do porn, it’ll be more profitable than this constant fooling in the name of content.

Waiting man do man 🤔

@Rinsole_T 😂😂😂

Mumu skit

@DiianaD_ E Dey sup

Toto nah water 😁😃😄😄

No be ment be this?

So content are just rubbish inpossible

My own neighbors dey stingy

Imagination 🧐
