Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Life's not fair 💔💔💔
31,791 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 14

EMPEROR1 месяц назад
Cloth still dey him body now

Big baby🌸1 месяц назад
God abeg make Man U no cut my game o😭

/\/\|)ee🦁1 месяц назад
😂

Samuel adonis1 месяц назад
Omo life tough o 💔 😭 I reason am now almost burst cry 😢

/\/\|)ee🦁1 месяц назад
Maybe na him last card e use play hopping to win

Samuel adonis1 месяц назад
My dad no gree go house again 😂😭

Timileyin🖤1 месяц назад
Sporty almost sent me back to my village yesterday

/\/\|)ee🦁1 месяц назад
😂

enlightened1 месяц назад
Tinubu on your mandate we shall stand

enlightened1 месяц назад
Sportybet 😭

chiroma andrew1 месяц назад
@Mr_Md33_ Recognize Warning Signs...

UtdArmy 🔴⚪️⚫️1 месяц назад
Bayern Munich vs Shalke 04 dey all em tickets 😂

INTROVERT boy1 месяц назад
If na davido this guy post, na over 2k likes ooo

god-king1 месяц назад
All his millions gone 😁
