正在加载视频...
视频加载失败
Lifestyle wey no common 🤭
560,460 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
36 条评论

Them don even sell Tv Chaii I understand.

😭😭😭

They've got a portable laser projector. That's the future now baba!. TV set will be a disabled stiff eventually. Prolly in the next 10 years.

@kcmiles112 All this type of setting Dey always Dey expensive for a 9-5 nigga

You all just keep shouting that they sold their TV.. yęn yęn yęn Una no open eye see that projector?

I know for sure that this guy won't settle with the lady. Na one home trained girl.

This is cute and all but i swear, it doesn't belong to the Internet

You no add the part where them knack??

Person get projector you Dey laff am say he sell tv, una go suffer tey

That guys ig na complete os catalogue mehn 😂

Fools he no need tv He get better projector

@agihomar1 Omo na better mood be this, better enjoyment with babe way Dey smoke

TV keh, e don waste after the invention of these gadgets

Na this kind settings you dy see me 😭😭😭😭

People like this should just be marrying themselves That the best. You guys will really enjoy and understand yourself together Abegi hold yourself tight ooo God keep you both

Hope you una later marry because i no wan hear ignore my past

The kind pasting wey go sup after this video ehnn

Shay Make sure you married her pls 😒

This are settings where Omah lay music enters the mind swiftly

Where them buy the projector, I want one

Thank you for the Omah Lay o. I no know wetin again dae that video worth seeing

All these girls unna dey give igbo smoke make sure you marry dem ohh!!!

Guy marry am oooooooo

You’ll think he can’t afford a tv lol 😂 na only the real ones sabi why he no get Tv bro!!

Werey don sell tv use am buy Cana nd carry babe 😂😂😂

Na the guy I pity this girl go move on when him money finish 😂

PARTNER IN CRIME. THIS KIND BABE GO SAME HELP HER GUY RUN SHIT/PARRO.

How this lifestyle no common.... Na throwback 😆

D part wer dem knack nkoor

babe wey dea smoke ✅ wife wey dea smoke ❌

Ona tight settings… Behind the scene go hot pass this camera settings Iykyk 😂😂😂

Make Una sha marry Una self oo

I love this,the patience,the calm,the chill,the aura farming,the comfort,bro no one is in a haste,top flex fr fr💯

When time reach he go find girl wey no Dey smoke put for house

I no get money ti contribute for anybody o. Make una continue.

As you de give am smoke, make sure u marry am oo 🤝
相关视频
Sensitive content
Private Chef wey dey cook for bedroom 🤭
AYANFE
48,658 次观看 • 4 个月前
Sensitive content
No wey no mams, no estoy preparado al chile 😭 No wey noooooo!!!!! 😣
EL JUDAISTA MADAFAKA
33,809 次观看 • 1 年前
