Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Lifestyle wey no common 🤭

560,460 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von spoon
spoonvor 3 Monaten

Them don even sell Tv Chaii I understand.

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 3 Monaten

😭😭😭

Profilbild von FOLAwaka
FOLAwakavor 3 Monaten

They've got a portable laser projector. That's the future now baba!. TV set will be a disabled stiff eventually. Prolly in the next 10 years.

Profilbild von Kenny🖤🦅
Kenny🖤🦅vor 3 Monaten

@kcmiles112 All this type of setting Dey always Dey expensive for a 9-5 nigga

Profilbild von Pi.com
Pi.comvor 3 Monaten

You all just keep shouting that they sold their TV.. yęn yęn yęn Una no open eye see that projector?

Profilbild von Knightopee 🇦🇷 🇪🇸 🛡 ⚔️
Knightopee 🇦🇷 🇪🇸 🛡 ⚔️vor 3 Monaten

I know for sure that this guy won't settle with the lady. Na one home trained girl.

Profilbild von 𝐉𝐚𝐡 ♱
𝐉𝐚𝐡 ♱vor 3 Monaten

This is cute and all but i swear, it doesn't belong to the Internet

Profilbild von ALIENXONX
ALIENXONXvor 3 Monaten

You no add the part where them knack??

Profilbild von Big Lavi$h 💰🦅
Big Lavi$h 💰🦅vor 3 Monaten

Person get projector you Dey laff am say he sell tv, una go suffer tey

Profilbild von Airborne
Airbornevor 3 Monaten

That guys ig na complete os catalogue mehn 😂

Profilbild von 𝒜𝓎𝓂𝒶𝓃_𝒟_𝓋𝟣𝟤
𝒜𝓎𝓂𝒶𝓃_𝒟_𝓋𝟣𝟤vor 3 Monaten

Fools he no need tv He get better projector

Profilbild von OLALA 🥷
OLALA 🥷vor 3 Monaten

@agihomar1 Omo na better mood be this, better enjoyment with babe way Dey smoke

Profilbild von ACeeZ
ACeeZvor 3 Monaten

TV keh, e don waste after the invention of these gadgets

Profilbild von official_manaqer
official_manaqervor 3 Monaten

Na this kind settings you dy see me 😭😭😭😭

Profilbild von Abayomi
Abayomivor 3 Monaten

People like this should just be marrying themselves That the best. You guys will really enjoy and understand yourself together Abegi hold yourself tight ooo God keep you both

Profilbild von NJASI CHIABUOTU
NJASI CHIABUOTUvor 3 Monaten

Hope you una later marry because i no wan hear ignore my past

Profilbild von Unto Dinex
Unto Dinexvor 3 Monaten

The kind pasting wey go sup after this video ehnn

Profilbild von Drain 🤡
Drain 🤡vor 3 Monaten

Shay Make sure you married her pls 😒

Profilbild von PROFESSOR
PROFESSORvor 3 Monaten

This are settings where Omah lay music enters the mind swiftly

Profilbild von Losgiddy
Losgiddyvor 3 Monaten

Where them buy the projector, I want one

Profilbild von Mr Sergio
Mr Sergiovor 3 Monaten

Thank you for the Omah Lay o. I no know wetin again dae that video worth seeing

Profilbild von omolomo🐸
omolomo🐸vor 3 Monaten

All these girls unna dey give igbo smoke make sure you marry dem ohh!!!

Profilbild von PowderGuy
PowderGuyvor 3 Monaten

Guy marry am oooooooo

Profilbild von Oluwaseyi
Oluwaseyivor 3 Monaten

You’ll think he can’t afford a tv lol 😂 na only the real ones sabi why he no get Tv bro!!

Profilbild von Jose
Josevor 3 Monaten

Werey don sell tv use am buy Cana nd carry babe 😂😂😂

Profilbild von adeBhoye
adeBhoyevor 3 Monaten

Na the guy I pity this girl go move on when him money finish 😂

Profilbild von AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧
AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧vor 3 Monaten

PARTNER IN CRIME. THIS KIND BABE GO SAME HELP HER GUY RUN SHIT/PARRO.

Profilbild von Bishop Foreign
Bishop Foreignvor 3 Monaten

How this lifestyle no common.... Na throwback 😆

Profilbild von Dr3w_swayvi 👑🇳🇬🦀
Dr3w_swayvi 👑🇳🇬🦀vor 3 Monaten

D part wer dem knack nkoor

Profilbild von Blaise🥷
Blaise🥷vor 3 Monaten

babe wey dea smoke ✅ wife wey dea smoke ❌

Profilbild von Alberta Young
Alberta Youngvor 3 Monaten

Ona tight settings… Behind the scene go hot pass this camera settings Iykyk 😂😂😂

Profilbild von Mr Versatile
Mr Versatilevor 3 Monaten

Make Una sha marry Una self oo

Profilbild von Dr Frequencee 🎧⚡️
Dr Frequencee 🎧⚡️vor 3 Monaten

I love this,the patience,the calm,the chill,the aura farming,the comfort,bro no one is in a haste,top flex fr fr💯

Profilbild von King👑Joel
King👑Joelvor 3 Monaten

When time reach he go find girl wey no Dey smoke put for house

Profilbild von LJ🪻
LJ🪻vor 3 Monaten

I no get money ti contribute for anybody o. Make una continue.

Profilbild von pinoyacky ✨🦖
pinoyacky ✨🦖vor 3 Monaten

As you de give am smoke, make sure u marry am oo 🤝

Ähnliche Videos

Private Chef wey dey cook for bedroom 🤭
1:07

Sensitive content

Private Chef wey dey cook for bedroom 🤭

AYANFE

48,658 Aufrufe • vor 4 Monaten