Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Lifestyle wey no common 🤭

560,460 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля spoon
spoon3 месяцев назад

Them don even sell Tv Chaii I understand.

Фото профиля AYANFE
AYANFE3 месяцев назад

😭😭😭

Фото профиля FOLAwaka
FOLAwaka3 месяцев назад

They've got a portable laser projector. That's the future now baba!. TV set will be a disabled stiff eventually. Prolly in the next 10 years.

Фото профиля Kenny🖤🦅
Kenny🖤🦅3 месяцев назад

@kcmiles112 All this type of setting Dey always Dey expensive for a 9-5 nigga

Фото профиля Pi.com
Pi.com3 месяцев назад

You all just keep shouting that they sold their TV.. yęn yęn yęn Una no open eye see that projector?

Фото профиля Knightopee 🇦🇷 🇪🇸 🛡 ⚔️
Knightopee 🇦🇷 🇪🇸 🛡 ⚔️3 месяцев назад

I know for sure that this guy won't settle with the lady. Na one home trained girl.

Фото профиля 𝐉𝐚𝐡 ♱
𝐉𝐚𝐡 ♱3 месяцев назад

This is cute and all but i swear, it doesn't belong to the Internet

Фото профиля ALIENXONX
ALIENXONX3 месяцев назад

You no add the part where them knack??

Фото профиля Big Lavi$h 💰🦅
Big Lavi$h 💰🦅3 месяцев назад

Person get projector you Dey laff am say he sell tv, una go suffer tey

Фото профиля Airborne
Airborne3 месяцев назад

That guys ig na complete os catalogue mehn 😂

Фото профиля 𝒜𝓎𝓂𝒶𝓃_𝒟_𝓋𝟣𝟤
𝒜𝓎𝓂𝒶𝓃_𝒟_𝓋𝟣𝟤3 месяцев назад

Fools he no need tv He get better projector

Фото профиля OLALA 🥷
OLALA 🥷3 месяцев назад

@agihomar1 Omo na better mood be this, better enjoyment with babe way Dey smoke

Фото профиля ACeeZ
ACeeZ3 месяцев назад

TV keh, e don waste after the invention of these gadgets

Фото профиля official_manaqer
official_manaqer3 месяцев назад

Na this kind settings you dy see me 😭😭😭😭

Фото профиля Abayomi
Abayomi3 месяцев назад

People like this should just be marrying themselves That the best. You guys will really enjoy and understand yourself together Abegi hold yourself tight ooo God keep you both

Фото профиля NJASI CHIABUOTU
NJASI CHIABUOTU3 месяцев назад

Hope you una later marry because i no wan hear ignore my past

Фото профиля Unto Dinex
Unto Dinex3 месяцев назад

The kind pasting wey go sup after this video ehnn

Фото профиля Drain 🤡
Drain 🤡3 месяцев назад

Shay Make sure you married her pls 😒

Фото профиля PROFESSOR
PROFESSOR3 месяцев назад

This are settings where Omah lay music enters the mind swiftly

Фото профиля Losgiddy
Losgiddy3 месяцев назад

Where them buy the projector, I want one

Фото профиля Mr Sergio
Mr Sergio3 месяцев назад

Thank you for the Omah Lay o. I no know wetin again dae that video worth seeing

Фото профиля omolomo🐸
omolomo🐸3 месяцев назад

All these girls unna dey give igbo smoke make sure you marry dem ohh!!!

Фото профиля PowderGuy
PowderGuy3 месяцев назад

Guy marry am oooooooo

Фото профиля Oluwaseyi
Oluwaseyi3 месяцев назад

You’ll think he can’t afford a tv lol 😂 na only the real ones sabi why he no get Tv bro!!

Фото профиля Jose
Jose3 месяцев назад

Werey don sell tv use am buy Cana nd carry babe 😂😂😂

Фото профиля adeBhoye
adeBhoye3 месяцев назад

Na the guy I pity this girl go move on when him money finish 😂

Фото профиля AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧
AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧3 месяцев назад

PARTNER IN CRIME. THIS KIND BABE GO SAME HELP HER GUY RUN SHIT/PARRO.

Фото профиля Bishop Foreign
Bishop Foreign3 месяцев назад

How this lifestyle no common.... Na throwback 😆

Фото профиля Dr3w_swayvi 👑🇳🇬🦀
Dr3w_swayvi 👑🇳🇬🦀3 месяцев назад

D part wer dem knack nkoor

Фото профиля Blaise🥷
Blaise🥷3 месяцев назад

babe wey dea smoke ✅ wife wey dea smoke ❌

Фото профиля Alberta Young
Alberta Young3 месяцев назад

Ona tight settings… Behind the scene go hot pass this camera settings Iykyk 😂😂😂

Фото профиля Mr Versatile
Mr Versatile3 месяцев назад

Make Una sha marry Una self oo

Фото профиля Dr Frequencee 🎧⚡️
Dr Frequencee 🎧⚡️3 месяцев назад

I love this,the patience,the calm,the chill,the aura farming,the comfort,bro no one is in a haste,top flex fr fr💯

Фото профиля King👑Joel
King👑Joel3 месяцев назад

When time reach he go find girl wey no Dey smoke put for house

Фото профиля LJ🪻
LJ🪻3 месяцев назад

I no get money ti contribute for anybody o. Make una continue.

Фото профиля pinoyacky ✨🦖
pinoyacky ✨🦖3 месяцев назад

As you de give am smoke, make sure u marry am oo 🤝

Похожие видео