Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Lifestyle wey no common 🤭

560,460 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

36 Yorum

spoon profil fotoğrafı
spoon3 ay önce

Them don even sell Tv Chaii I understand.

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE3 ay önce

😭😭😭

FOLAwaka profil fotoğrafı
FOLAwaka3 ay önce

They've got a portable laser projector. That's the future now baba!. TV set will be a disabled stiff eventually. Prolly in the next 10 years.

Kenny🖤🦅 profil fotoğrafı
Kenny🖤🦅3 ay önce

@kcmiles112 All this type of setting Dey always Dey expensive for a 9-5 nigga

Pi.com profil fotoğrafı
Pi.com3 ay önce

You all just keep shouting that they sold their TV.. yęn yęn yęn Una no open eye see that projector?

Knightopee 🇦🇷 🇪🇸 🛡 ⚔️ profil fotoğrafı
Knightopee 🇦🇷 🇪🇸 🛡 ⚔️3 ay önce

I know for sure that this guy won't settle with the lady. Na one home trained girl.

𝐉𝐚𝐡 ♱ profil fotoğrafı
𝐉𝐚𝐡 ♱3 ay önce

This is cute and all but i swear, it doesn't belong to the Internet

ALIENXONX profil fotoğrafı
ALIENXONX3 ay önce

You no add the part where them knack??

Big Lavi$h 💰🦅 profil fotoğrafı
Big Lavi$h 💰🦅3 ay önce

Person get projector you Dey laff am say he sell tv, una go suffer tey

Airborne profil fotoğrafı
Airborne3 ay önce

That guys ig na complete os catalogue mehn 😂

𝒜𝓎𝓂𝒶𝓃_𝒟_𝓋𝟣𝟤 profil fotoğrafı
𝒜𝓎𝓂𝒶𝓃_𝒟_𝓋𝟣𝟤3 ay önce

Fools he no need tv He get better projector

OLALA 🥷 profil fotoğrafı
OLALA 🥷3 ay önce

@agihomar1 Omo na better mood be this, better enjoyment with babe way Dey smoke

ACeeZ profil fotoğrafı
ACeeZ3 ay önce

TV keh, e don waste after the invention of these gadgets

official_manaqer profil fotoğrafı
official_manaqer3 ay önce

Na this kind settings you dy see me 😭😭😭😭

Abayomi profil fotoğrafı
Abayomi3 ay önce

People like this should just be marrying themselves That the best. You guys will really enjoy and understand yourself together Abegi hold yourself tight ooo God keep you both

NJASI CHIABUOTU profil fotoğrafı
NJASI CHIABUOTU3 ay önce

Hope you una later marry because i no wan hear ignore my past

Unto Dinex profil fotoğrafı
Unto Dinex3 ay önce

The kind pasting wey go sup after this video ehnn

Drain 🤡 profil fotoğrafı
Drain 🤡3 ay önce

Shay Make sure you married her pls 😒

PROFESSOR profil fotoğrafı
PROFESSOR3 ay önce

This are settings where Omah lay music enters the mind swiftly

Losgiddy profil fotoğrafı
Losgiddy3 ay önce

Where them buy the projector, I want one

Mr Sergio profil fotoğrafı
Mr Sergio3 ay önce

Thank you for the Omah Lay o. I no know wetin again dae that video worth seeing

omolomo🐸 profil fotoğrafı
omolomo🐸3 ay önce

All these girls unna dey give igbo smoke make sure you marry dem ohh!!!

PowderGuy profil fotoğrafı
PowderGuy3 ay önce

Guy marry am oooooooo

Oluwaseyi profil fotoğrafı
Oluwaseyi3 ay önce

You’ll think he can’t afford a tv lol 😂 na only the real ones sabi why he no get Tv bro!!

Jose profil fotoğrafı
Jose3 ay önce

Werey don sell tv use am buy Cana nd carry babe 😂😂😂

adeBhoye profil fotoğrafı
adeBhoye3 ay önce

Na the guy I pity this girl go move on when him money finish 😂

AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧 profil fotoğrafı
AKOLAWOLE 💰🚶🏼‍➡️🚪🇬🇧3 ay önce

PARTNER IN CRIME. THIS KIND BABE GO SAME HELP HER GUY RUN SHIT/PARRO.

Bishop Foreign profil fotoğrafı
Bishop Foreign3 ay önce

How this lifestyle no common.... Na throwback 😆

Dr3w_swayvi 👑🇳🇬🦀 profil fotoğrafı
Dr3w_swayvi 👑🇳🇬🦀3 ay önce

D part wer dem knack nkoor

Blaise🥷 profil fotoğrafı
Blaise🥷3 ay önce

babe wey dea smoke ✅ wife wey dea smoke ❌

Alberta Young profil fotoğrafı
Alberta Young3 ay önce

Ona tight settings… Behind the scene go hot pass this camera settings Iykyk 😂😂😂

Mr Versatile profil fotoğrafı
Mr Versatile3 ay önce

Make Una sha marry Una self oo

Dr Frequencee 🎧⚡️ profil fotoğrafı
Dr Frequencee 🎧⚡️3 ay önce

I love this,the patience,the calm,the chill,the aura farming,the comfort,bro no one is in a haste,top flex fr fr💯

King👑Joel profil fotoğrafı
King👑Joel3 ay önce

When time reach he go find girl wey no Dey smoke put for house

LJ🪻 profil fotoğrafı
LJ🪻3 ay önce

I no get money ti contribute for anybody o. Make una continue.

pinoyacky ✨🦖 profil fotoğrafı
pinoyacky ✨🦖3 ay önce

As you de give am smoke, make sure u marry am oo 🤝

Benzer Videolar

Private Chef wey dey cook for bedroom 🤭
1:07

Sensitive content

Private Chef wey dey cook for bedroom 🤭

AYANFE

48,658 görüntüleme • 4 ay önce