Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Light am light am๐ญ๐ญ๐ญ๐
461,553 Aufrufe โข vor 12 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

If youโve never been in this situation youโll think heโs exaggerating.. na every opportunity I get I deh use give testimony

Just pray make you no dey this kind situation o But that him friend supposed done tell am to commot house since

Comot for house o ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Abeg never light ooo.. friends don put ham for problem ๐๐๐๐๐๐

Lautech 2013, I run comot 3 month I no return ๐๐

This thing is funny in skit but may nobody that we know ever experience it.

Why he tell am make he commot for house before dem come ๐

To think Iโve been in this situation before and walked away untouched is something Iโm always grateful for. However, the PTSD that followed almost ended me, so many nights Iโd wake up from nightmares where I was getting lighted, e reach one point I dey fear to sleep for night.

He said "Comot for house oo" bro, I don laugh die ๐๐๐คฃ

Reminds me of one egbon that the person who introduced me to him called Jet Li. He wasnโt a cultist, but it seems his friend or brother was. We just heard Jet Li was killed. Rivals came for his brother/friend at the abode, and Jet Li was there. They knew he wasnโt the one they were looking for, but because he was very close to the target, they used him to โpass a message.โ Say no to cultismโผ๏ธ

This guy's skit where he newly joined and they told him to join H.I.T fight, wey en con dey complain say e just join and en neva strong, na my best comedy ever. I laugh every time I watch it. I really laugh and forget say Edo fit get person like Okpebholo ๐ญ๐ญ๐ญ๐ ๐ ๐

You Dey answer small bullet and you say you no join ke

Real life matters o,many innocents have gone in this scenario

This one na plenty talk, if them serious na your leg them go first light or them go first beat 50% from your life level before questioning you.

@FOkpolokpo Comot for house ooo before your mind dey๐๐๐

Dem for light am you go dey make friend with cultist

Never light ooh ๐

this is funny ๐๐๐

You go think say na just content, pray make you no jam.

Make we dey avoid too closeness with colour friends

Them no dey even follow you talk this much them go first light your leg ๐

Show me your friend and I will tell you who you're

@ra_y_mon_d Na me be this 300l ๐ญ๐ญ๐ญ My stupid roommate God punish u

@thecasmir Camisa do Valรชncia รฉ foda

Light ke ๐

Light am ke ๐ฅบ

Baba wan tear run ๐๐

Me wey just be cultist neighbor sef collect that year Omo e no easy

๐๐๐

Nah candle them wan light ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

this is going in the group chat immediately. ours turns it into a meme on arrival

"Hello, how e be na small bullet" Only that one wey Okiemute talk suppose make dem light am๐ญ๐ญ๐๐

This thing Dey happen to people E never do me and god no go let am do me ooo, cos I fit kpai before den light me

๐๐๐๐ nova light oo!
รhnliche Videos
Sensitive content
i am crying bro๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ They really treated him ๐๐๐๐๐๐
Fights Archived
513,184 Aufrufe โข vor 1 Jahr
