Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Light am light am😭😭😭😂

462,866 просмотров • 24 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Mr Morals™
Mr Morals™24 дней назад

If you’ve never been in this situation you’ll think he’s exaggerating.. na every opportunity I get I deh use give testimony

Фото профиля Ovie Eseoghene Israel
Ovie Eseoghene Israel24 дней назад

Just pray make you no dey this kind situation o But that him friend supposed done tell am to commot house since

Фото профиля 𝕂𝕦𝕤𝕤𝕞𝕒𝕟
𝕂𝕦𝕤𝕤𝕞𝕒𝕟24 дней назад

Comot for house o 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля GirlFeelings
GirlFeelings24 дней назад

Abeg never light ooo.. friends don put ham for problem 😂😂😂😂😂😂

Фото профиля O.L.A.N.R.E.W.A.J.U
O.L.A.N.R.E.W.A.J.U24 дней назад

Lautech 2013, I run comot 3 month I no return 😂😂

Фото профиля YOUR EX 💔🌽🌽🌽🌽
YOUR EX 💔🌽🌽🌽🌽24 дней назад

This thing is funny in skit but may nobody that we know ever experience it.

Фото профиля tuff
tuff24 дней назад

Why he tell am make he commot for house before dem come 😂

Фото профиля Snoopy Snoopy
Snoopy Snoopy24 дней назад

To think I’ve been in this situation before and walked away untouched is something I’m always grateful for. However, the PTSD that followed almost ended me, so many nights I’d wake up from nightmares where I was getting lighted, e reach one point I dey fear to sleep for night.

Фото профиля Bollucks
Bollucks24 дней назад

He said "Comot for house oo" bro, I don laugh die 😂😂🤣

Фото профиля SCOREpion 🦂⚽🔥
SCOREpion 🦂⚽🔥24 дней назад

Reminds me of one egbon that the person who introduced me to him called Jet Li. He wasn’t a cultist, but it seems his friend or brother was. We just heard Jet Li was killed. Rivals came for his brother/friend at the abode, and Jet Li was there. They knew he wasn’t the one they were looking for, but because he was very close to the target, they used him to “pass a message.” Say no to cultism‼️

Фото профиля Eddy Franklin.
Eddy Franklin.24 дней назад

This guy's skit where he newly joined and they told him to join H.I.T fight, wey en con dey complain say e just join and en neva strong, na my best comedy ever. I laugh every time I watch it. I really laugh and forget say Edo fit get person like Okpebholo 😭😭😭😅😅😅

Фото профиля KHOGIE
KHOGIE24 дней назад

You Dey answer small bullet and you say you no join ke

Фото профиля BoomShakaLaa!
BoomShakaLaa!24 дней назад

Real life matters o,many innocents have gone in this scenario

Фото профиля OzkeD2nd🇬🇧
OzkeD2nd🇬🇧24 дней назад

This one na plenty talk, if them serious na your leg them go first light or them go first beat 50% from your life level before questioning you.

Фото профиля Rolls Royce
Rolls Royce24 дней назад

@FOkpolokpo Comot for house ooo before your mind dey😂😂😂

Фото профиля Lil-prinz
Lil-prinz24 дней назад

Dem for light am you go dey make friend with cultist

Фото профиля Azeblaze
Azeblaze24 дней назад

Never light ooh 😂

Фото профиля 𝟎𝟒.
𝟎𝟒.24 дней назад

this is funny 😂😂😂

Фото профиля Mr Akor
Mr Akor24 дней назад

You go think say na just content, pray make you no jam.

Фото профиля TOSIN
TOSIN24 дней назад

Make we dey avoid too closeness with colour friends

Фото профиля Raye
Raye24 дней назад

Them no dey even follow you talk this much them go first light your leg 😅

Фото профиля Kayode
Kayode24 дней назад

Show me your friend and I will tell you who you're

Фото профиля ✂️PASCAL™
✂️PASCAL™24 дней назад

@ra_y_mon_d Na me be this 300l 😭😭😭 My stupid roommate God punish u

Фото профиля DEYVIÇU
DEYVIÇU24 дней назад

@thecasmir Camisa do Valência é foda

Фото профиля Host
Host24 дней назад

Light ke 😂

Фото профиля OMO_ORANGUN_ILE_ILA™
OMO_ORANGUN_ILE_ILA™24 дней назад

Light am ke 🥺

Фото профиля BABAPELUMI ❤💡
BABAPELUMI ❤💡24 дней назад

Baba wan tear run 😂😂

Фото профиля Isaac Aku
Isaac Aku24 дней назад

Me wey just be cultist neighbor sef collect that year Omo e no easy

Фото профиля tuff
tuff24 дней назад

😂😂😂

Фото профиля aeeba96_
aeeba96_24 дней назад

Nah candle them wan light 🤣🤣🤣

Фото профиля unfair.so intern
unfair.so intern24 дней назад

this is going in the group chat immediately. ours turns it into a meme on arrival

Фото профиля Vanz
Vanz24 дней назад

"Hello, how e be na small bullet" Only that one wey Okiemute talk suppose make dem light am😭😭😂💔

Фото профиля SmART_È
SmART_È24 дней назад

This thing Dey happen to people E never do me and god no go let am do me ooo, cos I fit kpai before den light me

Фото профиля UncleFarukOfArsenal
UncleFarukOfArsenal24 дней назад

😂😂😂😂 nova light oo!

Похожие видео