Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Like that🦅🐜🪐
530,226 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

shalli and Wiz? idan I'm fully active

Ayyyyiiiii Did I jhus hear wiz voice 😂

shallipopi x wizkid im alive 😭😭😭 i say if u no get verse this year from wizkid nothing for you again eje

Another number 1 apple music incoming

Why una dey do like say una no hear wizkid for this song ?

PLUTO PRESIDO X AFROBEAT PRESIDO 🫱🏾🫲🏽🔊🔥🔥

Ahhhhhh🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Auracle Abeg make dem fast forward the day… body dey hot 😡🔥🔂

Like that? as in the English version of Na so? burst my head 😭😅

Jesus shalli don kill me

Number 1 don post ke

Me and Shalli song right now😂

God punish my JBL Wey spoil ajeh!!

Shalli x Big Wiz? 👀

I will be with you auracle

I will be there like mad 🔥🔥

Na only you I dey jam sehhhh

PLUTO PRESIDO! 🐐 Ze..ze..Ze..ze..Ze

Oga your part too long before wizkid enter the song 🔥🔥🔥

No be my idolo voice I hear now now abi na ear dey pain me 😂

Presidoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo after you na only you idolo This music bang mehn.......i'm streaming it on spotify like my life depends on it.🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

My Presidoooooo!!! My faveeeeeeeee!!! My Kinnnnnnnnnnggg!!! 😭🖤🖤🖤 This drip just finished meee!! 5th December can’t come fast enough, AURACLE 🐜🪐 about to shut down the whole planet!! I’m counting days babyyy!! Pluto Presido for liiiiife!!! 👑.

E enter ooooooo straight to No 1 make enter GoWagr first 🤣

Waiting for this collab so bad

AURACLE DECEMBER

Wizzzzzz

Album upcoming by @plutomaniapopi I hold him 1.1k stream in Spotify ,1k in apple music, 600 in audiomack I can't wait , HIM and NA SO Song no repeat since 3 days now

Hehe my idolo big wiz don deliver 🦅🦅

December gbedu🔥🔥😂🔥

If to say I get JBL, I for loud this one make hostel feel the AURA-CLE😂🖤

They don die 😂😂😭🔥🔥🔥🔥🔥

Pluto presidoooooooooooooo❤️

Like this 👌

I told y’all !! SHALLI X BIG WIZ🔥🔥🦅🦅

Shallipopi I promise I’ll make use of this 1m
