Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Like that๐ฆ ๐๐ช
530,226 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

shalli and Wiz? idan I'm fully active

Ayyyyiiiii Did I jhus hear wiz voice ๐

shallipopi x wizkid im alive ๐ญ๐ญ๐ญ i say if u no get verse this year from wizkid nothing for you again eje

Another number 1 apple music incoming

Why una dey do like say una no hear wizkid for this song ?

PLUTO PRESIDO X AFROBEAT PRESIDO ๐ซฑ๐พโ๐ซฒ๐ฝ๐๐ฅ๐ฅ

Ahhhhhh๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Auracle Abeg make dem fast forward the dayโฆ body dey hot ๐ก๐ฅ๐

Like that? as in the English version of Na so? burst my head ๐ญ๐

Jesus shalli don kill me

Number 1 don post ke

Me and Shalli song right now๐

God punish my JBL Wey spoil ajeh!!

Shalli x Big Wiz? ๐

I will be with you auracle

I will be there like mad ๐ฅ๐ฅ

Na only you I dey jam sehhhh

PLUTO PRESIDO! ๐ Ze..ze..Ze..ze..Ze

Oga your part too long before wizkid enter the song ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

No be my idolo voice I hear now now abi na ear dey pain me ๐

Presidoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo after you na only you idolo This music bang mehn.......i'm streaming it on spotify like my life depends on it.๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

My Presidoooooo!!! My faveeeeeeeee!!! My Kinnnnnnnnnnggg!!! ๐ญ๐ค๐ค๐ค This drip just finished meee!! 5th December canโt come fast enough, AURACLE ๐๐ช about to shut down the whole planet!! Iโm counting days babyyy!! Pluto Presido for liiiiife!!! ๐.

E enter ooooooo straight to No 1 make enter GoWagr first ๐คฃ

Waiting for this collab so bad

AURACLE DECEMBER

Wizzzzzz

Album upcoming by @plutomaniapopi I hold him 1.1k stream in Spotify ,1k in apple music, 600 in audiomack I can't wait , HIM and NA SO Song no repeat since 3 days now

Hehe my idolo big wiz don deliver ๐ฆ ๐ฆ

December gbedu๐ฅ๐ฅ๐๐ฅ

If to say I get JBL, I for loud this one make hostel feel the AURA-CLE๐๐ค

They don die ๐๐๐ญ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Pluto presidooooooooooooooโค๏ธ

Like this ๐

I told yโall !! SHALLI X BIG WIZ๐ฅ๐ฅ๐ฆ ๐ฆ

Shallipopi I promise Iโll make use of this 1m
