Loading video...
Video Failed to Load
Lil Smart has finally updated everyone about the matter going on between him, Naira Marley, VeryDarkMan, and Zinoleesky
11 Comments

Lil Smart say my name is Emmanuel😹

Sunrise - Morgan Wallen Chopped & Screwed By Sota Black. Listen Here

Aje this Dey use format,,him no Dey abuja,,,just saying this for VDM not to collect that money back

Hmmmmm Naso una talk say Mohbad Dey chase clout oooo, na so some of una no believe am, na so una say is PR till Dey kpai the guy🥹 una come Dey post pictures Dey tweet JFM, now see what y’all are doing to him now saying he his lying blablabla… ok oooo

Bobo Dey read from script like Tinubu 😂 but on a real if he is getting threatened something needs to be done…

That boy need money for bleaching cream and drvgs

This kind serious matter u Dey force English? You no go speak Pigin English make we know say the matter don pass be careful😏😏😏. This English Dey stress both u and us wey Dey listen

Nah Una that one concern

The guys is trying to express what is happening to him now, how they are threatening him and some Nigerians are laughing at him. Until something happen to him before you guys started saying justice for this and that

This boy na werey ..Who helped him to draft the statement he is reading from He said he needs all the support .. Werey Dey find money 😂😂

I'm I the only one.. Seems it's reading from somewhere... He will pause then continue again.. even with the rehearsal you did... Before going live u still dey read from somewhere again..look at his eyes you will notice that
Related Videos
Sensitive content
Lil Smart says he was kidnapped by Naira Marley and Zinoleesky. 🥴
benny.
345,686 views • 1 year ago
Sensitive content
Naira Marley & Zinoleesky kidnapped me, took me into a bush, naked me, wanted to break my both legs but I somehow escaped and ran into the express road naked. - Lil Smart
Dami’ Adenuga
83,271 views • 1 year ago
