Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Lionel Messi ๐
28,865 Aufrufe โข vor 6 Tagen โขvia X (Twitter)
22 Kommentare

lol I get exam today but I no go answer 10 questions to pay tribute to Messi ๐ฅบ๐

Greatest

Messi nor really send you

See them after 3:0

Oga na dr.messi No let us get wahala

Which one be fight your country kante ๐คฃ

First time you dey talk better thing ๐๐คฃ

Omoh Messi deserved this public holiday oo๐ฉต๐ค๐

Leo the goat Cr7 the ewure

Donโt kill yourself because of Messi ๐ hypocrite

Tinubu no dey hear you oo๐

๐ญ

Shank Kolu

Go YouTube

Yunno get sense... Messi wey no give a F, about you ? Some of una mumu

At all nobody come close ๐๐ข๐ฉต๐

Kante must be the biggest moron on X. Na him see ishowspeed stand like statue de sun teeth,

Wetin Tinubu do bikonu๐คฃ

Real oo๐

Yes i support

๐ฅน๐

I swear


