Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Listen attentively ๐
396,875 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
42 Kommentare

Any day I see am I go make sure say I put am for her mouth

Guy ๐ญ

person talk sey en go put am for the girl mouth.....abeg nauuuu๐๐ญ

My ex for 2022 get am, if I tell her say she get infection she go the vex.

She never ready

I don leave her sha

As you dey comont prick so, dey run go hospital go explain yourself give doctor!

itโs yeast infection and itโs not transferable nawa for una o

Okay ma

Some fool no go still comot prick oo ๐ฅด๐

During a woman's ovulation you can also notice things like that in some women..

ovulation or no ovulation

This is false information Itโs only yeast infection if itโs yellowish and has an offensive odor When itโs white and doesnโt happen often , just know itโs just normal vaginal discharge

Una no quick talk

My ex Toto get am till now since 2024 na why i leave her because she no like to hear the truth

Na after i dn pound am well well i go go hospital for checkup

Okay sir

What if i don put my mouth already?

Ahh my own don finish o

What about the one that smell like fish or spoilt wound ?

And e go dey ooze Wetin no good Fishy wereys

If I don put prick, no need going back

She needs Fluconazole, both of you if you been going on irrespective

Like egusi

Mama ur sounding like itโs a death sentence Coming from a woman Mama tell the man to advise her to go treat her self By d way it yeast infection

Sweetie wey go make you scratch wetin no good comot ya preeq

But I don put am

Put am Dey go

Obough wey dey produce garri๐คฃ๐๐ปโโ๏ธ nothing wey no fit comot from inside that hole

If your girl got it( no neer to panic, just get her kolovinal or u visit the nearest lab ,

What if na white sebi e de ok Abi. Cos I don fes reason ham

I just finished with one

If e dey like akamu nko?๐ง

Run

What if nah mouth e put?

What of the once wey colour white but seed still dey am?

This my girl get ham and thank God she don Dey talk abt breakup

Emphasis on yellow ish or brownish, the white one most of the time is after ovulation ( itโs safe )

โYellowrishโ?

Thanks so much my sister

You no quickly talk na, I just lick one finish now now self

It's yeast naa....
