Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Listen attentively 👂

396,875 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 42

Фото профиля Laboss
Laboss4 месяцев назад

Any day I see am I go make sure say I put am for her mouth

Фото профиля ABISCO
ABISCO4 месяцев назад

Guy 😭

Фото профиля SENSATION🔥
SENSATION🔥4 месяцев назад

person talk sey en go put am for the girl mouth.....abeg nauuuu😂😭

Фото профиля Sunie Brham
Sunie Brham4 месяцев назад

My ex for 2022 get am, if I tell her say she get infection she go the vex.

Фото профиля ABISCO
ABISCO4 месяцев назад

She never ready

Фото профиля Sunie Brham
Sunie Brham4 месяцев назад

I don leave her sha

Фото профиля Wizkid Fc 4ever 🦅
Wizkid Fc 4ever 🦅4 месяцев назад

As you dey comont prick so, dey run go hospital go explain yourself give doctor!

Фото профиля b_deola💙😈
b_deola💙😈4 месяцев назад

it’s yeast infection and it’s not transferable nawa for una o

Фото профиля ABISCO
ABISCO4 месяцев назад

Okay ma

Фото профиля Adeyemi
Adeyemi4 месяцев назад

Some fool no go still comot prick oo 🥴😂

Фото профиля Peace Through Strength
Peace Through Strength4 месяцев назад

During a woman's ovulation you can also notice things like that in some women..

Фото профиля ABISCO
ABISCO4 месяцев назад

ovulation or no ovulation

Фото профиля Jay II
Jay II4 месяцев назад

This is false information It’s only yeast infection if it’s yellowish and has an offensive odor When it’s white and doesn’t happen often , just know it’s just normal vaginal discharge

Фото профиля Chiefbraddah
Chiefbraddah4 месяцев назад

Una no quick talk

Фото профиля Olajide Exchange
Olajide Exchange4 месяцев назад

My ex Toto get am till now since 2024 na why i leave her because she no like to hear the truth

Фото профиля Chizobem Divine 🇳🇬🇳🇿 🇬🇧
Chizobem Divine 🇳🇬🇳🇿 🇬🇧4 месяцев назад

Na after i dn pound am well well i go go hospital for checkup

Фото профиля ABISCO
ABISCO4 месяцев назад

Okay sir

Фото профиля manuchim
manuchim4 месяцев назад

What if i don put my mouth already?

Фото профиля pascal
pascal4 месяцев назад

Ahh my own don finish o

Фото профиля jeeeky
jeeeky4 месяцев назад

What about the one that smell like fish or spoilt wound ?

Фото профиля Generalissimo
Generalissimo4 месяцев назад

And e go dey ooze Wetin no good Fishy wereys

Фото профиля kachi
kachi4 месяцев назад

If I don put prick, no need going back

Фото профиля MrArsenal
MrArsenal4 месяцев назад

She needs Fluconazole, both of you if you been going on irrespective

Фото профиля i
i4 месяцев назад

Like egusi

Фото профиля O1F
O1F4 месяцев назад

Mama ur sounding like it’s a death sentence Coming from a woman Mama tell the man to advise her to go treat her self By d way it yeast infection

Фото профиля 🫧
🫧4 месяцев назад

Sweetie wey go make you scratch wetin no good comot ya preeq

Фото профиля Oliver 🇳🇬🇬🇧🇺🇸
Oliver 🇳🇬🇬🇧🇺🇸4 месяцев назад

But I don put am

Фото профиля ABISCO
ABISCO4 месяцев назад

Put am Dey go

Фото профиля 212 ✌🏾🐳
212 ✌🏾🐳4 месяцев назад

Obough wey dey produce garri🤣🙆🏻‍♂️ nothing wey no fit comot from inside that hole

Фото профиля yourFavEyeDoc
yourFavEyeDoc4 месяцев назад

If your girl got it( no neer to panic, just get her kolovinal or u visit the nearest lab ,

Фото профиля EIJ
EIJ4 месяцев назад

What if na white sebi e de ok Abi. Cos I don fes reason ham

Фото профиля MEGA 🐐👑
MEGA 🐐👑4 месяцев назад

I just finished with one

Фото профиля Yincanovski
Yincanovski4 месяцев назад

If e dey like akamu nko?🧐

Фото профиля ABISCO
ABISCO4 месяцев назад

Run

Фото профиля ayomide
ayomide4 месяцев назад

What if nah mouth e put?

Фото профиля positive vibe
positive vibe4 месяцев назад

What of the once wey colour white but seed still dey am?

Фото профиля HookOfTheBoat
HookOfTheBoat4 месяцев назад

This my girl get ham and thank God she don Dey talk abt breakup

Фото профиля My Private
My Private4 месяцев назад

Emphasis on yellow ish or brownish, the white one most of the time is after ovulation ( it’s safe )

Фото профиля Hello_Uche
Hello_Uche4 месяцев назад

“Yellowrish”?

Фото профиля Joseph Roses
Joseph Roses4 месяцев назад

Thanks so much my sister

Фото профиля @dharmmyjadass💙💯
@dharmmyjadass💙💯4 месяцев назад

You no quickly talk na, I just lick one finish now now self

Фото профиля LakaSantra
LakaSantra4 месяцев назад

It's yeast naa....

Похожие видео