Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Listen bro 😒
39,867 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

He is making sense oo but at this rate now even some people normal babe dey do lowkey hookup, girls can’t be fully trusted these days and besides once you fuck Nigerian girls , you automatically owe them…

@twitgameboy I have pass through this stage before…. Until you realize say that normal gf wey you dey lock mouth with fit don lick 👅 another elderly man yansh before coming to your side and you go still kiss her unknowingly to you say she don run that stuff elsewhere

The problem now be say both normal babe and random os nah same thing now cus dat ur babe fit be os lowkey make you no know🚶♂️ best thing nah to just dey ur dey😎

You may not know your gf is low-key OS doesn't mean you should not avoid OS, at least you know OS well but you just to dive in... It's truly a dirty act.

He is making sense oo but at this rate now even some people normal babe dey do lowkey hookup, girls can’t be fully trusted these days

Some 30s men just enter this stage of transactional. Nobody go tell them sha

No be them be this ? Your private babes 😭😭😭

@twitgameboy This guy no sabi speak english?

Bro as it is now! Every girl na hooks! I don’t even trust anyone anymore!

He’s right Same Here too

Hmmm.. it is a serious issue.. our society is insane.

@twitgameboy Eeje jesuuu 😂😂

I no dey do OS o . But omo, the girlfriend wey I talk say I win last week, not less than 2guys tell me say Dem don run am already... I'm still in shock. And I never comot my eye. Wetin remain for street like this 😢

Leave them some people never learn that's why, all they want is experience is the best teacher for them 😄😄😄

Oga speak for yourself everyday na transactions if we no run deal how they want take chop reason am

@twitgameboy Fact.

Gbam

Real fact bro

It’s business all over the world. It’s good to checked out when you are tired. But life goes on

There are some comment talking about low-key os must you run it after you find out that's what makes me stop to reachout to girl we dy follow ourselves talk on how we go meet I whyne her and she fall that she don later meet another guy on their fresher night and they had sex

Even the ones you’re sleeping with that you didn’t carry as hook, they still fuck multiples guys.

Real

Eje jesu😢🙆♂️😭😭

Too real

so na now you just dey realize, you be dodoyo true true sha o this MkO. 🤦♂️ All of your updates na casted update hope

What are you paying for. Nonsense

😭

Fact.

MKO IS COMMUNICATING ✌️✌️✌️

He is speaking the truth
