Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Listen to Abdrahman 😭 💔 that k!!!ed Hafsoh
167,097 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Alfa work na Wetin them de do for ilorin normally Once them go ile Kewu like this con finish Them don turn alfa de do soap for people de scam them Most of them are thieves Awon oloriburuku Ilu ilorin una

They’ll catch the remaining ones by gods grace even if they repented

you gotta listen to this

😭 Haa, see the way he formed the story, some people can't butcher a goat not talking of human being. Subuhanallah

“Ise wo lon se”? Alfa ni mi . Alfa na work ?? Yeye boy

Abeg When Alfa turn work ? Cuz I no understand again

It's always their first time whenever they are caught

What is with the explanation….. make dem First comot hin two eyes first abeg

Imagine "No option". but you turned your room to Abattoir 🤔

So much for the state that’s farther away from hellfire closer to Janna😂
