正在加载视频...
视频加载失败
Listen to #Duro today ❤️
32 条评论

You really tried dude Try nah ft Olamide BADDO and him add Vers to it, I will be glad

First of all Commot am from anywhere you release am Secondly, delete your account Thirdly abeg no carry this character enter Cubana label Guy wetin be this Na😭😂 You no pay produce well?💔

😮🔥 yeah this one got some weight behind it

I no go lie This guy really good U last song Trobul I still dae jam am till today And this duro song is actually very nice

Lyta u had a song with nerryCkole and you couldn't even do a single promotion!! Why?

Mad 💯

Dope

lose the beards

You for use the money buy eba and Egusi

vocal ✅ music and lyrics style ❌

Wetin u Dey use mustache do lyta ?

E kan be like say your voice don lost

Sell your catalog bro 😎

You self try rebrand yaself bro wtf with the disposable cup you shu at least use glass cup 😒

Lyra is back

Keep believing bro

Go play for burial 🪦

Wetin be this

Weldon

🔥🔥🔥

You better go and learn work with all this lyrics.

sabi boi ogo

You don try Yankee facebook before?

Lyta for 2026?😭😭

aiit bet

Keep it up

Adeem what’s good

Upcoming skales @youngskales you gotta come pick this boyyyy🤣🔥

No

Person way olamide give gass em say no na firewood em want

You for use the money carry 3 odds

You still Dey sing 🎤 ????
