Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Listen to this guy😂
Комментарии: 11

You go tell them say single life sweet dem go think say you dey lie

E sweet but na konji b the problem

I buy sewing machine for chidinma. Two weeks later she go fuck diff guys. Her excuse. She wanted to repair d machine

Lmao, relationship get as e be these days. We get girls wey de hustle to feed their bobo too inside this Lagos.

That one sef dey

you ever listen to this?

It's better to be single and protect your mental health than to be in a stressful relationship .

But he is somehow saying the truth oo Some relationships errhh😂

I no go wash hand comot and I no go do pass being a boyfriend

I try not to enter relationship these year... omo e no work oooo. Eventually I'm in a new relationship. She's not the demanding type of girls but lowkey I don press close to 40k in one week into the relationship. I don't even know what's going on.!!

Relationship require pressing
