Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Literally a fact 💯✨😂

42,628 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Losheyi
Losheyi11 месяцев назад

Once you guide wella... girls go dey on queue 😂

Фото профиля Folorunsho⏳🔄🔝🔜
Folorunsho⏳🔄🔝🔜11 месяцев назад

No be lie oo Na love poor man dey use hold body and gather strength buh if money enter the love no go even dey hin story

Фото профиля josh
josh11 месяцев назад

@de_heartless Nah poor man de fall in love de run after woman 😂😂💔

Фото профиля Baggio
Baggio11 месяцев назад

If I no guide , I Dey always give these girls attention but once money enter my hand like this , I no Dey text back again lol 😂

Фото профиля BlvckNoa🦅
BlvckNoa🦅11 месяцев назад

What she meant is girls should stick with their man till he become rich cux once you want him cux he has the money he never taking you serious ur just der for his fun😋

Фото профиля Questions and Answers
Questions and Answers11 месяцев назад

They don’t know.

Фото профиля 💙💙🦅Jaja Emp🦅💙💙
💙💙🦅Jaja Emp🦅💙💙11 месяцев назад

Sharp sharp sharp 😉👍

Фото профиля 💕 _CRYPTO_GENICO1_ π 💕 #JURISLover
💕 _CRYPTO_GENICO1_ π 💕 #JURISLover11 месяцев назад

This is truly free advice

Фото профиля Joseph ONIPEDE
Joseph ONIPEDE11 месяцев назад

“On this segment”😅😅

Фото профиля Tike Sorin #SP
Tike Sorin #SP11 месяцев назад

@SaveMyVideo

Фото профиля shafi_th
shafi_th11 месяцев назад

We are confuse people 😂

Фото профиля Fx_mechanic
Fx_mechanic11 месяцев назад

Y did girl da cast our update

Фото профиля 𝖊𝖗𝖊𝖍.
𝖊𝖗𝖊𝖍.11 месяцев назад

Na time to enjoy be that. 🤣

Фото профиля ODH🎭
ODH🎭11 месяцев назад

Why you Dey tell them💆🏽‍♂️

Фото профиля Friend
Friend11 месяцев назад

Confirm

Фото профиля Jared_fx7
Jared_fx711 месяцев назад

How you wan fall in love when all this fine girls Dey rush you ?🤭

Фото профиля SholaTrilli
SholaTrilli11 месяцев назад

@Olamide0fficial 💯💯

Фото профиля BRUNO THE PROBLEM
BRUNO THE PROBLEM11 месяцев назад

@Savebot___

Фото профиля Kimah
Kimah11 месяцев назад

You go wait tire …. Na fellow woman they tell una now

Фото профиля S.K
S.K11 месяцев назад

NA THE LOVE POOR MAN DEY TAKE HOLD BODY, BUT AS MONEY LAND NO LOVEY DOVEY

Фото профиля jp
jp11 месяцев назад

Naso una de do?

Фото профиля Hashiru Gwandu
Hashiru Gwandu11 месяцев назад

Take this woman seriously, that's the truth of the matter.

Фото профиля Adeleke Olamilekan
Adeleke Olamilekan11 месяцев назад

Nah that gbam gan gan I Dey wait for 😂

Фото профиля BIG🦍
BIG🦍11 месяцев назад

Okay

Фото профиля Tike Sorin #SP
Tike Sorin #SP11 месяцев назад

@StreamviDL

Фото профиля Giving ❤️
Giving ❤️11 месяцев назад

Once u guide even if u wan fall in love sef Babes wey go dey no go let u concentrate on her Na fact

Фото профиля medium
medium11 месяцев назад

Why this girl dey leak our secret nah?

Фото профиля Jared_fx7
Jared_fx711 месяцев назад

Misofunyin Entertainment 🤭

Фото профиля 369
36911 месяцев назад

E go tear your eye top 😂

Фото профиля Peluminho
Peluminho11 месяцев назад

No loud am.. 🤫

Фото профиля 𝕸𝖎𝖈𝖍𝖎𝖊
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖎𝖊11 месяцев назад

Where is the lie?

Похожие видео