正在加载视频...
视频加载失败
Little boy save the money 💰
92,171 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
17 条评论

Incase una wan injure some content creator for this app,just leave this one for me abeg 😡😏😭😹😹💔

You dey count $ for center of main road for this tinubu regime. OK na, good script

Go Facebook nah 🤦♀️🤦♀️

As in how on earth you’re counting hard currency on the road side lmfao 🤣

Nobody act rubbish reach una for Nigeria recently. So you want count money na for busy street you go count am🤡🤡🤡🤡 Common sense is really not common🤮🤮🤮🤮

Voleur

All these raig bait contents😪

Same dumb skit

Anitché deh

For 2026?

I really sat here for 6 minutes! I want my 6 minutes back! 😹

Excellent video me gusta

God go punish una as una waist my time for here now 🥺🥺😂😂

🤡

Stupid skip go Facebook

Some of you really watch this nonsense?

Una be mumu na outside dem Dey count money Abi
