Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Liverpool is a small club 📌
84,048 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Can you even spell Liverpool?

Olodo uprising 😂 You no get peace oo Imagine using your youth age to support arsenal 😂

"Na Nigeria go let you know say your club na big club" "You no fit compare yourself with Manchester united, Chelsea and arsenal" I no go fit watch this video finish make you no go kill all the cells wey dey my brain with your gba content

This one dey find engagement 😂 Werey we non be una mate Big flex 👻 flex your champions league

This Arsenal fan foolish gan 😭 How many trophies Dey ur cabinet?

Shut de fuck up m**********

Omo bro am so sorry to say this, you too dull abeggg😹 I don't have to watch the full video, even the intro self gba So you think arsenal is bigger than Liverpool 😹...you remember how many times we dominate you guys😹 You don find a way to win league now you don dey feel like big team😹😹😭

Hahaha because say una don manage win league after 22 years. Una big yet Una never win champions league. Nor be to count how many Liverpool fans dey Nigeria 🇳🇬 na the fan base and trophies 🏆

This one think Liverpool is one kind yeye club lol Liverpool is arguably the best club in England bro arsenal is nowhere near Liverpool 😭😭😂😂😭😭😭😂😂😂😂

Arsenal dey call Liverpool small club nothing wey I no go hear for this app

No use this brain cross road oh.

I'm not a Liverpool fan buy who is this guy and when did you start watching ball? 😂😂

Look at his mouth so slack 🤣🤣🤣🤣,, If everybody dey talk about Liverpool e no suppose be arsenal

This one dey find engagement🤣🤣🤣

The most successful club in England is a small club 😂😂😂

Na Nigerians go tell you say you be big club? Ozuor🤡

Soo because arsenal has a bigger fun base in nigeria than liverpool it automatically makes arsenal a bigger club than liverpool😂i havent heard this before

Unintelligent, deluded and uninformed Arsenal fan.. So support in Nigeria determines the bigger team, by your logic now Chelsea are bigger than Real Madrid.. what ever you're having I don't want any of it.

Sense no Dey wetin you Dey talk The clubs Dey uk you Dey Nigeria here dey shout. Where’s your champions league you don’t even have 1 you wan Dey. Na beans make club win 6 the most English club to win champe and the most decorated club in English football. Common sense youno get

How person go use 3 minutes yarn dust …. Please how do you do it sir ?? 💔🤦🏾♂️

God see person mentality 😭 So as man u get fans pass Madrid e mean sey man u big pass Madrid U crazy gan

Where is this one erupting from ? See mouth like Henry own

This signing too pain defensive champions 😂😂 Liverpool na small club but u no fit achieve quarter of what the so called small club have achieved

The fact that Aston Villa could show us their champions league and Nottingham forest could present 2 yet Arsenal has not even seen 1 Europa league in their 139 years history should make Arsenal fans humble enough but No.They must compare themselves to their elders in everything.

Liverpool is a small club because of Nigeria fans??😂😂 I swr on my life, Liverpool got x2 of whatever fans arsenal have in Asia and Also America football is beyond Nigeria and Africa brother ❤️

Shameless fan base 😂

Will you blame me for his foolishness?

You just sit down open mouth speak out nonsense, now imagine na opposition fan do dis your video with the point you Dey state out?? How e go be for your face, I blame Elon for enabling non intellectual people to Dey crate content

Should I be surprise that such a dunce is an Arsenal fan? You are that much and your club hasn't come for one pre-season match all these years? we talk talk of fans, middle east fans, European fans, you dey mention Nigeria. Fans that can't afford original jerseys?

Once u don get small money buy chair, buy fake jersey and paint one corner of your room pink u go think say u don arrive nah Adika u wan use gather follower. You no go ever reach his level with this dust u dey yarn for mouth

I hope you got the impression for Elon pay because that’s all I can classify your post as. Europe we no be mate England we no be mate Fanbase we no be mate Social media following we no be mate

Please guys he isn’t a Nigerian….we no stupid like this 😭😭😭😭he is from Ghana…he is a Ghanaian 😭😭😭😂😂😂

I too mumu so Nigerians are the only country supporting football, did arsenal have more fans in UK and America than Liverpool?, better stop fuuling yourself ode😂😂😂

So U think dat dis news of "barcola will choose arsenal over Liverpool"is true ?if it is true why didn't any journalist said it ?it is only arsenal fan account dey spread De fake news .

Put your ucl for table before anything 😛😆


