Loading video...
Video Failed to Load
Lmao where does he get these ladies from ? 😂
1,143,192 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Omo Oba Ijebu Ode2 years ago
In 24 hours in a day, Dey use 20 hours thank God say you no get family member wey dey disgrace you for social media o. Because you no sabi wetin God do for u. No be only Benin and Benin republic oloshi

Broda Mike2 years ago
Covenant University come and claim your student.

Esama of Belfast 🇳🇬 🇬🇧2 years ago
Na that “that’s massive” dey always burst my head 😂😂😂

Cityzen John2 years ago
Them pay for space ni.

YH2 years ago
Fr?

Lahnrhe2 years ago
I want to believe this is a skit, God abeg😂😂😂

CtrlT🇳🇬🐘2 years ago
You carry Kenya airlines to Liverpool

OMO DADDY 😎2 years ago
This egungun na werey 🤣🤣🤣 Say awww 😭😹😹

Barca Principal 🕒2 years ago
Many girls are like this ooo, fine face but empty head.

𝕡𝕒𝕟𝕪𝕒🪔🪓2 years ago
Shame dey catch me
