Loading video...
Video Failed to Load
Lmao women ๐๐
34 Comments

"You wan finish the breeze" ๐๐ญ๐

Epa burst laugh e say na โyou wan finish the breezeโ

Some relationships seem genuinely fun ๐

Iโve done this thing before, e no work ๐ฉ๐ฉ๐ฉ

All of them are the same

It doesnโt work though. What works is frowning your face really hard and walking around in silence while stomping your feet. That one works wonders.

You wan finish the breeze? ๐

"You wan finish the breeze?" ๐๐

Something wey don cast ๐

Femininity + Masculinity = Awesome Love Life ๐ฅฐ

When you marry your best friend>>>>

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ E no dey work again Ooooo!

You wan finish the breeze nii ๐๐๐๐

Nah my wife be this ๐ฎโ๐จ

They too useless ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Wom3n๐คฃ they'll eventually start crying if you act like you didn't hear o

So una no dey cry real real ๐ณ๐ณ๐ณ. I have been scammed all this while

Aside the fact that this no longer works,it gets me angry cause I know you're doing it so I can beg you when obviously you're the one who was wrong

Sharp una deserve una self like that ๐คฃ

Women are funny o ๐๐๐๐๐

Manipulators๐๐

It worksss like madddd๐๐๐

Women go whyne you ๐คฃ๐

"You go kill yourself oo, you wan finish the breeze"๐๐๐

I like the guy ๐

That guy mouth no good ๐๐

the man know the were wey hin get.

Mind you they know what they are doing. ๐๐ญ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

My Fiance type!

Dem ya werrey gan ๐๐

๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

Dem sabi tactics gan.๐

Lol, my gender
