Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Loading... Tom Tom Miki Miki
66,153 görüntüleme • 22 gün önce •via X (Twitter)
43 Yorum

Service to humanity, so who con drive my phone for back gate?

People wey get PH go use am in two weeks 😂😂😂 Make everybody stay safe 😂

Ajeee

Na spare parts make me follow you oooo

😂😂😂😂😂😂😂

Abeg oh 😂🤲

Nostra Costra

Our affair

Style berekete.. One marine Anye o ⚓️

No game sweeter!

I go relocate go Abuja leave this port Harcourt for una on that day

Sailors de sail inside hall? 😂😂

if cultism is all the glory it’s shown to be why do they force freshers in uni to enter the system and play the game. why can’t they leave it to willingness and curiosity. why force and traumatize them. bs

Na Our affair

The reason way make me and u be Mutuals for this app na this fan belt and spare parts way you sabi the eyes wella o… I no come day understand again o.

Rrrrrrrrr. Who are those men ,????

How much for ticket?

😂😂😂😂😂 No be millennials party be this abeg No put me for talk

@debbiecarhbs Lol 😂

@debbiecarhbs 😭😂😂😂

Na we no be them

I know say deep down you the regret why you no do egede 🌖🪓😂

Nawaoh

Hello boo

@Neddy_ali You no go answer

@Neddy_ali Na by force?

Abeg oooooo

🚢

Vikings mikasa

@evelknievel_fbg No game is sweater than svc 💯

Which church be this abeg ?

10:15 I sight my GF Gthree Mayami

Intellectuals🫣

My twitter don dey malfunction 🥲

Aroooio

We posses them all

🤣🤣.

Mpaa

No 1 merchant ❤️⚓️

Rugged you comrade ✌️ ⚓

Shea juve fit attend the match?

All these ones. Brother kill brother

The kingdom of God is at hand

