Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Local Nigerian man discovers "queefing" Watch this 😂😂😂
249,623 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

“Totopianist “

Werey no be the final stage be that o 😂😂 The final stage nah where ur prick go dey touch the boris wey dey inside her tos 😂😂

Watin be him handle abeg for any social 😂😂🤲🏾 Who get am 5k for the person😂🤲🏾

Instagram: lookat_maro Do me that 5k og 😭

Things dey wey I never experience for this life o😭😭😂. Bandit no fit kill me now na, e no normal

The thing really burst him head 😂

If she's cleans, you'll enjoy it but If she's dirty or infected, oh Jezoz! You'll regret it cos the air go dey gba.

Brooo I no dey fit forget my first experience… I shock gon’

Bandit dey kpai people.. TOT dey make sound too..?

Gather here if you don go browse weytin queefing mean

I don swear for this guy., cos why him go allow me laugh, fall my powerbank 😂🥺

Wait till you discover that she can grip yo gbola with her coochie if she does kegel exercises…..

🤣😂🤣

😂

Welcome to the club of men Your rite of passage was finally successful 🤣🤣

Baba don discover crude oil

Sapa go make you discover nonsense come Dey happy on top 😂😂😂

😭😂😂all of us dey get same experience for this life lowkey

We call it 'tots' now? okay oooh!!!

Confirmed, Verified Totopianist🤣🤣

Local man true true 😂

Queefing is releasing air trapped nothing to do with your mastery. Besides if you sabi air no go dey enter when you dey ..

So na now you experienced am? you slow man 😔 Na since 2018 dem don dey squeef for me 🤜🤛

"Totopianist"😂😂

then her legs start to shake join , then you'll finally know yourself that you're a Man 🙂

The girl way you knack no get womb again 😂🤣

And na from back e dey normally happen 🫨

E say na the final stage of the tots 😂😂

This guy na werey 😭😭😭 I Dey shame for am This thing once happened to me after that day the relationship ended 😒 You no go kill me for my mama

😂😂😂😂😂😂 I laughed so hard This guy na Werey “Queefing”. I didn’t know it was called that. We learn everyday.
