正在加载视频...
视频加载失败
LOCK-in BRO📌
26,022 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
27 条评论

Bro, all these talks no necessary again. Very rare to see any nigerian guy wey no dey hustle hard, so unfortunate that it's only result that's used to test someone's intense lock in. (If you no make am, no evidence say you try your best)

bro go and sit down,Use this energy wey you de try give person yeye lock In advice,use am lock in,Everybody get their pace and timing... Guys No allow any mf on Earth both on Social media and Real life de pressure you ooo.

U Dey pressure me to locking if I tell u to give me update make I use lock in u go say make I pay for ur class 😒💔

Stop advising people to chase material wealth - unnecessary pressure.

Lock in on what ?

Thanks Broda for this talk 🙏

Bro 9ja boys are hustlers!! The right thing to be saying now is to put someone on the right path wey no be to join telegram group or other fake shit !! Boys need good update and you’ll see them putting in the work

No be me na your papa go put for pressure

Help a brother, abeg 🙏

Na why u hang mic for beards 😂😂

OGA SHUT UP!!!

Watin I wan lock in on ???????????????

Lock in bro

Blue balls is real bro🙄🙄.

Na fraud this one dey advice niggas

Omo ona dey put pressure on people bro as much as the advice valid some unnecessary pressures gas stop.

I don put am, make una tell me wetin to do 🫣

Juju own or fraud own or daddy's money own

IM LOCKED IN BUT AFTER WATCHING THIS VIDEO I FEEL LIKE I'M NOT LOCKED IN ENOUGH

Lock in ooo

guyyyyyy....we gats lock in bro

Truth bro

Stfu

you fit lock in 365 days make you no see pa everything in this life is connections man,

I hear you

What a silly boy

Small set up now you turn motivational speaker 🔊
