正在加载视频...
视频加载失败
lol, I can’t stop laughing 😂😂
106,823 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
38 条评论

The investment

Una dey invest on snail again?

Dey play 😀

The kind IQ wey twitter users get go dey amaze TikTok and Facebook users.

No be lie 😂

Baba wan go pick snail😭😂

Person wey wear Disney world for jacket 😂

Once rain fall finish, snail 🐌 dey plenty for bush.

For 2026 person never still dey understand slang😏😂🤣

🙄🙄🙄🙄 bro why u go allow ur investment dey for Bush na, try clear the Bush and try that ur investment again and thank me later

Gosh! How I can I un-understand this?

lol 😂 person wey wan go shit 💩

He wants to go and pick snail

You see full grown man wey wear Disney world jacket 😂😂 Wetin you dey expect 😂

Idiomatic express my ass… Werey say nah bandit

Wer*y say na b*ndit… lol 😂 The investment na snail 🐌 bruhhhh

The guy fit call tinubu o😂😂

Na woman he wan go check lol

A very wet snail in between the bushes

Snail, pussy…

Na snail 🐌 farming of course

Some people u$€less gan 😂😂😂😭

pussy get hair and cold de 🙌🙌🙌

Na picking of snail 🐌😂

He almost felt like a detective that just discovered a serial killer

Bitcorn

Hope say water never carry my snake farm 😂

Wow

Forex lol 😂

Bandit forex trader

No b only twitter na for who get experience

Investigative observer 😂😂😂😂

Me pretending I understand

Na snail b d investment

Na Toto e wan go knack

The guy na bandit, no be everybody mind go even go there.

If you know rate at which the heart of fish farmer Dey beat during rain hinnnn , u will not even think of snail …..

Na their hideout😭🤣🤣🤣
相关视频
Sensitive content
I can’t stop laughing. 😂
Joe G
154,726 次观看 • 1 年前
