Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
LOL, what's going on here? 👀
732,912 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

🤣🤣🤣That guy disability Dey him brain 🧠

I go add join their disabilities

really? check this out though

This guy na mumu, run go find better stick target there leg

From what I’m seeing in here, the guy no wan wound them nhi

That guy dont want to fight them, No attempt from him.

Omo the guy no really wan go far

It's a shame. See wetin my people dey do? Three men attacked one person those fools dey shout "o le mu won" even though the guy was being cautious. If this happened in their place we know how this would have ended; we condone rubbish too much. See how proud the aggressors are

Na that one leg wey remain gan gan go be my own target Make dem dey knack stick dey go, make me self Dey throw kicks dey go

So them get strength to fight like this and they don’t hustle to get money hmmm 🤔
