Loading video...
Video Failed to Load
London get your tickets Link in bio๐
40 Comments

As a man, try guide pass your wife. E gey why

Yes o! Very important

Area!!! Wetin dey play?! Your own no go spoil ๐๐ฏ

Hope say you no go climb another man preeq this time

Nah I wonโt

You don beg finish, oga don gree, nah why u dey dance ๐ ๐คฃ ๐

Jumper

๐๐๐๐๐

Lulu, please dont jump into conclusions ๐๐

๐๐๐๐๐

Now some men will now understand chief pete edochie talk at bau show never pray to be in a position where your wife will be the one feeding you it's better to take poison and die. You're robing it on his face like face cream, ikechukwu!!! Ndo!!

Mek I buy another ticket come see as you dey climb another man? Ikechukwu I'm sorry

Sorry nau shoo! Make Una forgive me Buy ticket for the show if you Dey london you go like the show I promise

Ikegod don suffer

No b small suffer

So you still want to jump? If you try am!๐๐

@grok Wats d name of d song

Since wey you do BbL we no dey rest again

I nearly jump buy ticket

I would never understand a marriage woman jumping on of another man body in a public, just imagine when there no camera, and yet she still planing another show.

I wan watch the video of the latest jumper๐@realwarripikin

๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ she say na jumper. Much love โค๏ธโค๏ธโค๏ธ

๐๐๐๐๐๐

Am happy you are to creat fun about the whole situation. Well done

Internet too small to break me

You go explain tire, people MUST talk if you jump on NOT. I see nothing in what you did. Nor say you give am backy dey dance. Nor be you kill Jesus my Sister.

Timaya don carry ur yansh up chai fear women. U no funny u dey win best comedian how, who run am for una?

Wats d name of the music

How can a married woman be behaving nonchalantly, disgracing her husband in public by jumping on another manโs body and man holding her ass just in the name of vibe Hmmm some men are really suffering emotionally and psychologically

Thread ๐งต ๐ฅโ๏ธ๐ฅ

๐๐๐๐ญ

Make you no go go jump on top person bed o

Keep Up The Good Job ๐๐ฟ

Celebrity na big name Big respect to pikin

Love dear โฅ๏ธ

Where can I buy ?

Why is she jumping into conclusions when you are yet to jump .

I talk say na make ticket for O2 to say nah make you do that jumping.

No jor the jump na mistake

@drealwarripikin - Emotional intelligence ๐ฏ

