Loading video...
Video Failed to Load
๐ฌ๐งโค๏ธ London Love
203,610 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

Please be careful oo, i no wan make dem pocolee you o๐ญ

London here we come

I see the money coming

Are you aware say u dey drop with kizz Daniel tonight?

No make them accuse u of SA ooh Big Jigy, London girls mind no really pure like that oo

Make you stay sharp oh . All these UK babes,their wahala too much .

Your loved ๐๐คฉ๐๐๐๐ come Enugu I will welcome you with ogene

Jiggy foreverโค๏ธ

What song do you want to hear Young Jonn perform at his show?

We're here!!!

Make una sha be careful with all this London girls

Jiggy is Here

someoneโs serious babe o

Abeg Dey remember where you come from make them no poco lee you

Dey careful before small pikin knack you grape charge

Baba Dom learn e no raise hand back ๐

Jiggy๐๐

Young John use your head ooo make them no go poco lee you too I see the money coming I dey carry my body like elumelu make you no go carry your body Like Oyenusi enter Uk panti ooo ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ abeg oooo be careful ooo

Young john girls them shuga

Young don, Eyeneka that you song with rema wan kill me o, Lalala๐ญโค๏ธโค๏ธ, been on an unhealthy repeat ๐

The world loves young John โฅ๏ธ๐ฅบ๐ง

@bigpypa_1 Donโt let them pocolee you ooo๐คง

Jiggy be careful make dem no poco Lee u ๐๐

Jiggly you don forget Wetin happen to Poco Lee?

๐ชผโค๏ธ

Young John only just they hug sweet sweet girl e no good ooo sha small

The lackluster attention to details and bottle girl presentation is crazy ๐คฆ๐พโโ๏ธ. Donโt do Jiggy like that nah thatโs the man Himself ๐ช๐พ.

Avoid uk baddies John

Warning โ ๏ธ โ ๏ธ โ ๏ธ โ ๏ธ โ ๏ธ โ ๏ธ No allow dem do you wetin dem do poco ooo

Baba agba tรฒni doings, Steeze yapa laisorรฒ jonn omo lilรจ. ๐ฅด

Be like sey you no learn from Poco leee abi that hug fit turn rape oo ๐
