正在加载视频...
视频加载失败
🇬🇧❤️ London Love
203,610 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)
31 条评论

Please be careful oo, i no wan make dem pocolee you o😭

London here we come

I see the money coming

Are you aware say u dey drop with kizz Daniel tonight?

No make them accuse u of SA ooh Big Jigy, London girls mind no really pure like that oo

Make you stay sharp oh . All these UK babes,their wahala too much .

Your loved 😍🤩😍😍😍😍 come Enugu I will welcome you with ogene

Jiggy forever❤️

What song do you want to hear Young Jonn perform at his show?

We're here!!!

Make una sha be careful with all this London girls

Jiggy is Here

someone’s serious babe o

Abeg Dey remember where you come from make them no poco lee you

Dey careful before small pikin knack you grape charge

Baba Dom learn e no raise hand back 😂

Jiggy📉📉

Young John use your head ooo make them no go poco lee you too I see the money coming I dey carry my body like elumelu make you no go carry your body Like Oyenusi enter Uk panti ooo 😭🤣🤣🤣 abeg oooo be careful ooo

Young john girls them shuga

Young don, Eyeneka that you song with rema wan kill me o, Lalala😭❤️❤️, been on an unhealthy repeat 🔁

The world loves young John ♥️🥺🎧

@bigpypa_1 Don’t let them pocolee you ooo🤧

Jiggy be careful make dem no poco Lee u 😂😂

Jiggly you don forget Wetin happen to Poco Lee?

🪼❤️

Young John only just they hug sweet sweet girl e no good ooo sha small

The lackluster attention to details and bottle girl presentation is crazy 🤦🏾♂️. Don’t do Jiggy like that nah that’s the man Himself 💪🏾.

Avoid uk baddies John

Warning ⚠️ ⚠️ ⚠️ ⚠️ ⚠️ ⚠️ No allow dem do you wetin dem do poco ooo

Baba agba tòni doings, Steeze yapa laisorò jonn omo lilè. 🥴

Be like sey you no learn from Poco leee abi that hug fit turn rape oo 😂
