Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Look at how this guy missed two assists and refused to score. 😂
45,858 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 24

No wonder they say men are cheap To the tot slaves they think the man is a fool

Lol make he chop outside first, he go return the plate 😂

better 1 v 1 na him you dey call assist

He knows but doesn’t want to indulge

Noo, you missed it He done score tired

He chooses to act dumb. Happens to me a lot when I am not interested or she is not worth the marathon.

Na yakubu be this guy name

Yeye 😂 for goal post bobo don net tire Say na 2 assist, e no score 😂😂😂 person wey go still net treble B4 day break ... Dey dere dey mumu urself

Na him no Wetin he dey avoid no be all ball person dey play!!!😂

Cancel that iye from ur mouth. Benin boy nor dey fuck like that

Make he enter make he turn grape

Na Nicholas Jackson na

Make them no Poco Lee you

Why e dey run. Oh chim

Mumu man

goosebumps

Dis one na bastard make Mourinho throwaway am 😂😂😂

This guy deserves an award

Turn up 😂😂

Dull guy🥱🥱🥱

Be like na food dey him mind

Content

The guy worst pass Delap

Slow nigga

