Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Looking like an exam for Judgment Day 😂
433,659 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

The realest thing in this skit is that big START 😂😂 These guys 😂😂😂

He get one part wey you skip sha but I understand that you’re protecting the country’s image 😂

@de_yemopraiz06 Make they no sue me 🤣🤣

Real oo 😂

If you know that one important detail that’s missing from this video. You’re an OG

This big S na from first day to last day of waec Them no born anybody make e clean am😂

There is always a difference between a person just acting and one doing so from experience. Same with speech. It hits so different and relatable. Gilmore passed through everything in life.. Every single thing.

Na all schools dey do this nonsense?😭😭😭

If dem never draw this thing, their mind no go calm😹

When teacher draw that “S” them Dey always feel like leanardo da Vinci 😂😂😂😂

They sabi make threat but them go still ask for cold malt😂😂😂

Adewale Adewale Adewale..... 😭 If to say Adewale catch that boy eh.

I respect your work ethic so much, man. This was my primary school and it’s so glad to be seeing it here! I live just a few streets away. How’d you even locate this school? Crazy stuff man.

Old memories Early momo, we don receive answer for objective. Abdccccbbba, na so boys dey cram am

Me always thinking how Gilmoore always thinks of the old school era skit.... You good man!!!!

I don die. Very relatable af !

Na this S for me😂😂😂😂😂😂 up na start down na stop😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Na this one wey real pass😂

Nepa take light as the leaders of tomorrow dey write waec 😭😭

All of us get same childhood 😂

Kaiii… This country, there was one difficult invigilator then. It was one fine female teacher principal sent to the man to stay with him throughout so that things can run smoothly. 😭😭

After the Food & drink was presented, a scene was cut off... Ikyk 👀

Asaro, moti mo best food yin 😂😂

That Big S is real😂😂

This story no complete o Uno show where the external invigilator dey do agidi and where she later collect dodo External invigilator no dey jump through window to catch students for your set ?? Uno show as dem dey call answers from inside bush. If you don miss the formation❌

That "S" for stop and start is too real lmaooo

External Invigilators after the brought them food and money 😂

See ptsd 😂

Was really expecting the part where the answers are being given to the students

too real 😭

The guy wey write that start and stop de crase 😂

That Start and Stop I just dey wait since😂😂😂😂😂😂

Since Gilmore start skit …. Na the funniest wey I don watch be this!😭😂😂

E B B C E D C A C A C A C A A B B C E D B B C E D A C A A B D A B B D C C A E A C C A E A D A B B D If you understand this tweet 😂 I won’t say anything!

You see this big S, if dem never draw am their body no dey calm down. And dem no born anybody well to clean it till WAEC end 😂😂😂… truly the good old days.

Adewale write rubbish you wan borrow him calculator 🤣🤣


