Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Lori orin olorin 😹😹if na u com compose am nko
Комментарии: 56

That means u don't no awesome... Either his personal song or the ones he sampled he will ways dance and vibe to it. A very good musician

Bcoz I said he uses Karamo for someone else’s song means I don’t know him? Funny 😁 person wey don back up for Busola Oke tire back in the days

Ahh u sabi am well well be dat😁 Am just trying to say that's his style

Let my agenda agend baba

@holuwafemi_002 You're not serious azeez 😂😂😂😂😂😂😂

@holuwafemi_002 Egbon mi 😹😹😹

Maybe you don’t know him …Plays very well on gbajumo osere on Africa magic Yoruba and that’s his style of entertaining his fans

“Maybe you don’t know him”🙄🙄. Karamo, na him song ?😏😏

Nah that karamo be him signature 😂😂

You want to set him up for dragging but see your comments section … Dey are praising him lol 😂

Everything isn’t about setting up for dragging be wise.

No worry 😉 no time to ague egbon mi

He’s my friend and I can tell you with full chest he’s a good entertainer. Laka himself. Pave way for most of these new guys in town today singing. Making waves for more than 15years now.

Awesome is well known with his Energetic vibes and his amazing instrumentalist. This is not only about the songs he use to sampled but the vibes totally 💯🔥

You go explain tire ooo

@Sublimedesign4u 😂

@Sublimedesign4u E won dey tackle agenda 😹

Water must not touch his hair 😂

O di arinako niyen 😹

You no see im attire like pijamas😂

😹😹

Omo King Sunny Ade dey sing sha…. Make I listen to am on Spotify! But this guy try too sha!

Awesome nah agba singer faa...him and SB got that groove.

Leave our cele brother! Awesome for life... If na laolu gbenjo or another person Una no go complain

Nothing wey person go do for this life wey una go like … people love him that way sha .

Na him song?

@Apostlekay7 Na your own?

@eludayo_1 Abi ooo

@seyisoft1 Karamo po 😹

@seyisoft1 Laughs

You can’t understand the feelings 😂😂

This guy dey always makes me smile anytime I watch his videos on Facebook, sometimes Shame Dey catch me on his behalf

someone is happy doing his job so wetin con concern you

The same way this post doesn’t concern you because I didn’t remember tagging you.

so make both us dey mind our be businesses

The guy too dey do like person wey dey go aGayGay bustop, make he no be say na Bob risky Wole-Wode

😂😂😂😂😂😂😂

😹😹😹ogo fe kan lese

It is wholesome entertainment sha

Undisputed

Lmaaaaooooo

Thank God say hin sabi..dem for dey enter that hin dyed head anyhow🤣...The instrumentalists and backup are good💯

O sun mi ooo

Baba tu kun ori 😅

Osumo ooo Ojo ko Okun ni

Awesome performance

Oni agbara

He should pay his barber more!

Awesome button up…..

Abeg😂😂😂😂

The guy try sha.. 🤣🤣🤣

You get bad mouth, na my brother you dey enter so?? 😆🙂

Whether it is not his song or not that doesn’t matter he is a Oure entertainer and I Love his Performance here … nothing like Karamo here .. I Enjoyed the performance and I have even repeated it like 5x … bro Appreciate your own sha !

Him take am personal 😂🤣🤣🤣

Ontop this Musk’s Fund, Oluwa gba Ope wa 😏

That caption alone cracked me up and then wen I listened to d guy. I dunno wch is more entertaining. He’s really good tho. He killed that shiii 👌🏾
