Loading video...
Video Failed to Load
Love God 🦅❤️
295,019 views • 4 months ago •via X (Twitter)
38 Comments

@GodfreyChi64406 You Dey use Wizkid get engagement Dey make money now later now you self go Dey drag Wizkid online like carter efe I go swear for you

@GodfreyChi64406 If e easy, Oya you sef use am make money too

@GodfreyChi64406 But bro if you later fuck up he go pain me because I see you as only who get sense full action online so don’t fall our hand one love ❤️

@official_Gegeh @GodfreyChi64406 Him too don disrespect Wiz before

@official_Gegeh @GodfreyChi64406 I swear ma werey him be

He get songs for every situations!! Man saw the future !!🦅🫶🏾

Omo water want comot for my eyes,this man don too sing so tey he have answers to everything @wizkidayo is him 🎶🙌🏻🙌🏻🙌🏻

Just listen 👂 like am GehGeh @official_Gegeh

Davido and burna now dey watch this video dey question God why them no be wizkid 😂

Davido don't have any song in his 15 years career better than this btw

Indomie generation no fit relate nah why em da Stan Burna and co🤣😂

So how healthy he looked when he was poor. This boy should leave drugs and eat food

Ontop bed with woman u dey "Love God"

Without WIZKID Afrobeats for no pass lokoja 💯

Biggest 💜🫡🫡

Show me a Davido song that still hit like this

@AbiodunKadiri2 The glitters can be deceiving

Be like wizkid don bless you today @official_Gegeh

If not that, what can he do? 🤨

@SamuelE28504351 Machala don sing for this life 😂 🔥 He has seriously put in the work

Dem wan run my race 100 meters

@YourboyChii God bless you 😇

Sure

See who Una Dey kai From like this oo e pikin don enter 14 Dey industry e still young una Dey whine m OK🤣

And your neighbor

Big wizzy for a reason

Wizzy eleniyen ❤️🦅

@Official_Gegeh Nah oju aiye all of una Dey do… e Koshi danu

@Chichi11875841 @carterefe__ make your papa see this video make you know how you take dey spit up and down Idiottttt

Even Banky W no get entitlement reach carterefe😂😂🤦🏻♂️

@biggsaga Sure

My song 🎧 back then and now

GehGeh Shay you Dey see rubbish way Carter dey do abeg advice am make he no later regret

Pospi don Tay 4 dis game The date shock me 📅

@sadboi1303 @xviddownload

BIGGEST BIRD 🦅 WIZZY LOVE GOD 💜

Na this lyrics change my life 😂

He resembles his father with that kind life style
