Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Love is a beautiful thing.
22,295 просмотров • 7 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 23

I thought he was a tall man. Well, congratulations gurlll

Our ladies just dey bag Oyibos anyhow

She go still leave him no be +234 again

She carried her whole properties without leaving anything left,

how davido sing that song .. love is sweet oo... when money enter love is sweeter

No be lie 😭😭😭 I'm jealous

Some Nigerian girls just Dey lucky sha.

Dey way she dey stretch hand up, I think say dey man tall sha. Congratulations to her.

Love is sweet if money enter is sweeter.

So beautiful!

Where dem dey see all this men

This one don cash one white man 🧍♂️

Na me remain

Love is beautiful 😍

Aveg where una dey see all this men

The way she was counting down the days like a kid waiting for Christmas, then that airport hug… this is the kind of love that still makes you smile. So wholesome 🥹❤️

How does a poor man want to experience such love

Love doesn't exist in Nigeria 😎

We all know she doesn't love him.. She just escaped tinubu wickedness

Why they just kiss waka comot

Oyinbo well secured

Congratulations

Congratulations 👏
