Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Love is a beautiful thing.

26,700 Aufrufe • vor 12 Stunden •via X (Twitter)

18 Kommentare

Profilbild von Esther 🤍✨
Esther 🤍✨vor 12 Stunden

Even sec school children dun fess me find love 😫😭

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 12 Stunden

Not me thinking how she wan carry those gift go house

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 12 Stunden

This look says a lot😂😂

Profilbild von Mark Jay
Mark Jayvor 12 Stunden

Be like I go go back sec school oo

Profilbild von swot¡
swot¡vor 12 Stunden

the one is stupidity, abeg.

Profilbild von King_slay
King_slayvor 12 Stunden

All the love de end for school, Dem no bron her well to carry am reach house

Profilbild von Owokoniran
Owokoniranvor 12 Stunden

I swear see love o 😭

Profilbild von ®™
®™vor 12 Stunden

E remain how she wan carry am enter house 🤭

Profilbild von Boda Elepon Blue🇳🇬✌🏾
Boda Elepon Blue🇳🇬✌🏾vor 12 Stunden

Nawa

Profilbild von Delcan
Delcanvor 12 Stunden

Hot boy showing workings 😂😂😂 all the girls in that school go de find the boy naso him turn celebrity for the school

Profilbild von Juski
Juskivor 12 Stunden

If dem sabi book, call me bastard

Profilbild von Sir Augustine 🇳🇬🇬🇭👑
Sir Augustine 🇳🇬🇬🇭👑vor 12 Stunden

Her: after school.

Profilbild von Kirah the 3rd
Kirah the 3rdvor 12 Stunden

See leaders of tomorrow

Profilbild von Κέλβιν
Κέλβινvor 12 Stunden

Just 5 more years 🙂😂

Profilbild von zayyy 💕
zayyy 💕vor 12 Stunden

Were you see money buy cake 😂

Profilbild von Samuel Oluwafemi
Samuel Oluwafemivor 12 Stunden

Absolutely 💯

Profilbild von Draeco
Draecovor 12 Stunden

Omo them don raise the bar ohh, in our time na love letter and quote 😭😭

Profilbild von GL Nation 🇨🇦🇳🇬
GL Nation 🇨🇦🇳🇬vor 12 Stunden

Them still day secondary school so them never upgrade go money bouquet 💐 🥲😂